@mrbenjaamin: Make we vote 😏 #manchesterunited #ballondor #brunofernandes #manunited #foryoupage

MrBenjaamin
MrBenjaamin
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 08 September 2026 22:59:20 GMT
62338
14497
423
386

Music

Download

Comments

abudahiruh1
abudahiruh :
so una think say una plenty pass Madrid 😂 fans and Chelsea fans too na Madrid mbappen them go vote 😂 cuz arsenal have there own too😂
2026-09-09 11:24:41
0
jeremiah.musa4
BLAQ JERRY :
FANS KEH ,RONALDO GO WIN AM O
2026-09-09 07:55:48
173
samuel.pureessence
samuel.pureessence :
If fans vote , forget am na Bruno get am 😂😂😂
2026-09-08 23:03:04
1377
iambananagr
@iam_banana 🎭 :
Body go tell dem if dem allow us vote oo 😂😂
2026-09-09 10:03:54
0
cavaek2208
Īçëxæk Çåväñī :
person talk say 90% of man united fans are Madrid fans... I laugh 😂 man united by blood, Madrid by CR7
2026-09-09 07:39:35
129
muktar_abdul_gafar
Muntee_029🙂‍↔️ :
Make Una tell one big content creator make him do poll make Una see abeg buro no go near I no Dey joke
2026-09-09 08:41:00
0
vector_backup
VECTOR 🖤 :
Fans vote plus Bruno pr no go carry Bruno top 15 sef
2026-09-08 23:50:52
17
od_076
OD_7 :
Even if na 3 hours abeg 😂
2026-09-09 07:21:05
52
shakor_24
Ś H Ã K Õ R ♠️🪐⚡️ :
If fan vote na Bruno get am 🤣
2026-09-08 23:31:28
411
olaitan5851
Olaitan💚🥤 :
Nah yamal go win ham if fans vote
2026-09-09 09:15:14
5
manchester0803
Manchester united :
if vote if Bruno no win am call me goat 😂🤣
2026-09-09 06:39:10
27
bammy399
BAMMY :
You think say nah only Nigeria fans go vote? Una get fan reach Barca?
2026-09-08 23:21:08
35
slim_hola
slim_hola :
Never e no do well for Ronaldo but it will b sick asf 😂😂arsenal fans go cry 😂😂😂
2026-09-08 23:06:43
0
muktar_abdul_gafar
Muntee_029🙂‍↔️ :
Even if na fans Bruno no go see top 3 Ajeh na mbape and yamal go see vote pass Ajeh
2026-09-09 01:28:41
65
softlife00100
soft life :
Man United fan think say them get fans pass Madrid 🤣🤣🤣.. biggest delusion .
2026-09-09 08:41:35
6
farlighdon
𝒀𝑨𝑴𝑨𝑶𝑲𝑨 𝑫' 𝑳𝑼𝑿 🖤 :
Messi go think say e get fans 😂😭
2026-09-08 23:52:38
16
no_land20
ØŁÃMĩŁẼĶÃÑ💔💘 :
For where Messi Dey?
2026-09-09 02:40:41
6
gbemimicheal
The dAo :
if bruno no make the top 3 no be man u
2026-09-09 00:32:34
9
To see more videos from user @mrbenjaamin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About