@cuban627: #fyp #Cuban

Cᴜʙᴀɴ🦇🖤
Cᴜʙᴀɴ🦇🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 08 September 2026 23:06:59 GMT
81819
18082
238
2180

Music

Download

Comments

.t15705
@𝕭𝖊𝖓 t𝖍𝖊 𝖔𝖚𝖙𝖘𝖎𝖉𝖊𝖗 :
Another word from Got paid 😂
2026-09-09 09:00:31
857
terry_____5
𓃵 :
Money for 17 de but responsibility wey de my head no fit allow me buy am🫩
2026-09-09 15:46:05
243
cuban627
Cᴜʙᴀɴ🦇🖤 :
Abeg wetin Got paid do 🥲
2026-09-09 21:39:54
41
omogod17
𝙊𝙈𝙊 𝙂𝙊𝘿 🖤 :
True true money no Dey guy 😂
2026-09-09 12:46:00
368
biggestjairus001
0% 🫩💔 :
Which kind comment section bdis? 😂💔
2026-09-09 13:50:03
22
error_666_soul
†hï§ u§êr ï§ ÐêåÐ💔🥀 :
guyy i gain admission aggo pay school fees acceptance rent house set room no be phone be the next thing wey aggo buy oo
2026-09-09 22:18:11
7
eazzy011
EAZZY :
God paid 😂😂e no Dey nii o this your caption I no fiii relate
2026-09-09 13:30:39
6
orezi966
ORE🥷 :
I no funds 😭😂
2026-09-09 08:45:38
75
dolapo_697
Dolapo 🍁💚 :
Omo guy money no dey if the money Dey I go don change gadget 💔🫩
2026-09-10 06:14:35
1
xndronaperc
XNDR RΞ ΞVΞS :
Got paid I see what you did there 😂
2026-09-09 15:49:56
4
notfound2764
.💔🌹 :
Oga I no funds 😭😂
2026-09-09 12:54:14
10
timi.419
T I M I L E Y I N 🤍 :
Bro funds no Dey , iPhone 18 is expensive 🫩
2026-09-10 01:01:32
5
tanioftiktok
TANI 🥀🎧 :
Yes oo 😂 I no funds
2026-09-09 08:40:56
16
motivatorlives4ever
𝒨𝕄𝕠𝕥𝕚𝕧𝕒𝕥𝕠𝕣🧿 :
The gadget sef na achievement 😁
2026-09-09 09:43:01
11
blck.spongy
PRINCE🕸️🖤 :
Omo I enter comment Oboi wetin dey sup 😹💔
2026-09-09 13:21:35
9
xndroncali
xNDr™️ 🫟 :
Same person wey yank me cause of my 14pro 🤬
2026-09-09 16:48:26
13
To see more videos from user @cuban627, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About