but normally if u were really good to him he won’t forget u cl
2026-09-10 11:34:21
1
Oc Creation :
Anybody wey blow leave you no really owe you anything na you go pray make God no forget you
2026-09-09 13:38:20
100
الشريف الكبي📿💰🪖 :
If you know now start Dey snap with me keep when I have nothing cuz you go buy ticket before you fit snap with me when I get something
2026-09-10 15:28:49
0
ASIWAJU🥷💫 :
No artist forget any of their hood. nah so e dey be no be everybody u go remember when e set for you. nah dem go dey show for u to remember them. and nah sign say u self level up if u level up u nah go dey settings sey sharp too
2026-09-10 14:27:02
0
Alesh Quadri :
He they happen so inside life broda keep hustle
2026-09-10 14:24:46
0
Tgold.olas :
e go better egbon❤️🙏
2026-09-09 20:01:17
0
IFEOMA 🌸🇶🇦🇮🇩💷🇬🇧 :
He did well it’s a big risk to mingle with friends from past when you finally make it
2026-09-09 13:24:01
59
OYOUNG :
but asake suppose pass dis man money oatlesst at all at all
2026-09-09 08:29:35
141
𝓐𝓭𝓮𝓼𝓱𝓸𝓵𝓪 💚 :
Read again 😂
2026-09-09 10:52:40
118
OTUNBA IBIDOWO✨ :
You treat am well that time? Una get good relationship? It not about memories some memories do not worth it
2026-09-09 08:46:34
141
To see more videos from user @iyanda_dagunro, please go to the Tikwm
homepage.