This my Snr bro and adanne ๐๐there own de bloody ๐๐ my adanne mouth no good ๐
2026-09-09 08:43:13
0
Mimi & Ojukwu :
This is our first son and I
That boy no get respect
2026-09-09 08:28:35
1
Omaojo :
๐๐๐ my own brother warns me when I'm slacking
I no fit tell that guy say I dey do nothing ๐
2026-09-09 08:32:31
0
Nemerex | Fabric Vendor Oshodi :
You don see where first daughter dey warn first son ๐? E be like bloody coup
2026-09-09 07:14:04
31
Queen Kadi :
my elder brother can poison me if he see the chance.
what's the color of his problem?
IDK
2026-09-09 07:40:03
7
wetin concern Olivia ๐น๐น :
I swear even my brother wey I senior dey challenge me because him na first son๐๐๐๐
2026-09-09 06:54:09
9
Endless Blessing :
Our first son Dey respect me die o and I love him
2026-09-09 08:39:51
0
Adanne :
My big bro dey respect me wella ๐
na me dey cut bad mouth give am
2026-09-09 07:57:33
4
๐ฅฐโฅ๏ธ prettyAda001๐ฅฐ :
i swear our first son wan kill me
2026-09-09 07:41:08
4
Debbylilian๐๐ :
Me and my elder brother ๐. Buy most times na me dey warn ๐๐
2026-09-09 07:31:44
2
chukwuemeka ofour๐ซง :
my own ask me how many years I use senior m body first calm ๐๐
2026-09-09 07:20:47
1
ADA NNEWI :
๐๐๐ I swear
2026-09-09 08:48:20
0
Doctor Judith :
makachi ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-09-09 08:37:12
0
divine ๐ฆ๐ฆ๐ป :
Gbam
๐๐๐ i have bad mouth no talk say i no warn you
2026-09-09 06:37:56
0
REJOICE ๐ซ :
aswear ๐๐but i no dey give my brother space oo๐๐๐
2026-09-09 08:56:11
0
ariolu_special :
No be lie
2026-09-09 08:19:16
0
Chidimmaโค๏ธ๐ฉท :
๐๐๐ I swear
2026-09-09 08:16:22
0
Vetty Cosmetics :
we dey contest for power
2026-09-09 08:16:15
0
Ukabi faith24 :
our first son, my elder brother who is married with 2kids dey respect me like mad and always addresses me as Adanne๐ if dey do nonsense with me their mind no go touch ground ๐คฃ๐๐คฃ๐
2026-09-09 08:12:18
0
dino_baebii :
Real oh ๐๐
2026-09-09 06:48:36
0
To see more videos from user @bigfagi, please go to the Tikwm
homepage.