@karu_katty: Just die 🤣🤣

Karu_Katty
Karu_Katty
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 09 September 2026 07:08:20 GMT
82554
15459
383
552

Music

Download

Comments

dorcas.ayaka
Dorcas Ayaka :
this life no balance
2026-10-28 16:26:36
0
karu_katty
Karu_Katty :
Una go think say I dey lie 🤧🤧
2026-09-09 12:19:53
55
gentlesack0
gentlesack0 :
No be lie
2026-10-28 09:34:11
0
wealth_filani
wealth Filani :
and some go talk say u no call dem for help
2026-09-09 10:10:11
28
ahmedmoubarakh
Ahmed-Moubarakh :
No make mistake die ooo 😂
2026-09-09 09:57:35
12
user2950379708507
famous david :
waiting they always pain me some go still get mind to talk say food nor rich thier hand ✋️🤣😂😂😂
2026-09-09 08:38:46
5
profilerp
profilerp😍😍❤️ :
assuming I fit come back after I die,I go flogg them scatter 🤣🤣🤣
2026-09-09 19:27:49
5
majestic0013
Gold voice_Ahmed :
I swear to God this is pure truth 🤣
2026-09-22 14:18:53
2
user6254882616501
queen dorky :
them go buy cow na so them dey do them go throw party as if u be the problem of the family
2026-09-12 06:57:40
3
bee_jaym4
BJ Bathrams :
Immediately I see One elderly man use banana dey chop burial rice na so I rush go buy malt and milk drink, I no dey take my health play now. people dey mean
2026-09-11 11:15:24
5
herrweis1
Herr Weiß :
nobi lie ohhh 🤣😂😂
2026-09-09 17:40:27
1
obitex6100
obitex :
dem go buy the most expensive coffin join😂😂😂spread canopy full everywhere
2026-09-09 07:55:22
2
ig.best41
IG BEST :
This life no ballance
2026-09-14 11:20:16
3
tackdum
ssingle man life :
na God go bless you
2026-09-09 07:27:56
3
asanwa_sweet
muna baby :
I too love you I swear
2026-09-09 18:30:49
2
florencsluka
Florence Luka :
No be lie my sister
2026-09-09 18:27:35
1
user6659996247093001
@Solomon gh :
I swear my sister
2026-09-09 07:57:34
2
kuroyeidavid
kurodavidrello :
no be lie ooo
2026-09-09 13:40:03
2
obasi.florence.chi
Obasi Florence Chiamaka :
I swear
2026-09-09 08:14:18
2
endless.love9674
endless Love 💕💕 :
I swear
2026-09-09 07:57:14
4
user6335254301118
ŁØŶĂĽŤỲ📿📿 :
no be lie 😁😁😁
2026-09-09 08:51:41
1
ablover928
Master Abasi :
That one dey
2026-09-09 18:02:50
1
chris.udor
Chris Udor :
such is life for you very ironical
2026-09-12 08:24:37
1
braingh8
BrAiN :
I go lie for you ?
2026-09-09 09:43:53
1
charmingprincess220
charmingprincess220 :
Am telling you oo you go see crowd of people err
2026-09-21 11:05:10
1
To see more videos from user @karu_katty, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About