I go make money oooo 😭 na content but my heart no see am as content I go make money ooh 😭
2026-09-09 08:50:07
147
Bama :
I did not pray for this in my life oooo
2026-09-09 20:31:24
9
LordHumble :
😔😔😔😔🥺🥺🥺🥺🥺🥺😭😭😭
God please help everyone of us struggling to make it in life. Make the universe bless us all too
2026-09-09 09:33:45
7
_wjprince :
Na content bro
2026-09-09 09:07:57
21
𝙎𝙪𝙘_𝙚𝙨𝙛𝙪𝙡💫🫣✨ :
I’ve been in situation worse than that, in my father’s house self for that matter… by my step mom😑😓🤷♂️… becus my mom was no longer there… ❤️🩹❤️🩹
2026-09-09 16:18:50
10
dimplex :
E happen to me Ajeh. My roommate show me hell. But now see where I Dey now. I Tnk God for life Ajeh
2026-09-09 09:42:11
10
Sari Sari 💀 :
God Abeg 🙏 Na me and you now wetin i dey beg you oo Abeg 🙇🤲
2026-09-09 23:32:06
2
BIGDICE68🧘♂️👁️✝️#TeamAirmax :
Person way never pass through this kind thing no go fit understand some 🥺go think say na content 🥺🥺🥺🥺!!!
2026-09-09 15:39:55
12
Ajibanty :
Omo I don de dat sitting before omo Alhamdulillah ooooo🥺
2026-09-09 15:54:47
6
꧁𝒮𝑜𝓃𝑜𝒻𝒫𝒶𝓉𝒾𝑒𝓃𝒸𝑒 ꧂ :
Not only brotherhood bro even family members Dey do
2026-09-09 08:57:33
23
🌴𝓔_𝓶𝓲𝓰𝓱𝓽𝔂 🇺🇸 :
Na that day I go pack. Even if na street make I de sleep 😓😓
2026-09-09 21:16:30
2
KDB :
Don’t stay for too long them go taya you
2026-09-09 09:17:53
15
Chuku🙂↔️🤩 :
Reason why I can’t stay in someone’s house Kai 😩
2026-09-09 17:36:46
0
Moghan :
if you no need money just make am e get why
2026-09-09 16:33:05
4
temi :
family is worse
2026-09-09 17:47:40
2
Maxsy Integrated Service :
yeah, it does happen. so unfortunately for the situation one finds itself. Especially, Nigeria. no enabling environment for one to legally succeed.
2026-09-09 09:20:04
2
Boy alone 👑👑💎 :
e day happen 💯💯💯
2026-09-09 07:55:20
7
icelover85908450763412🇳🇬🇺🇸 :
omo no be lie I have experience it before 😭😭
2026-09-09 09:20:08
11
NELLYBRANDY :
Who doesn't face this kind of things go think say nah content. wait until they do am to you, that is when you will understand say no be content. Life eh is not funny. but everywhere Good.
2026-09-09 09:10:25
19
Moses Daeoh :
E don pain to me ooo🥹🥹🥹
2026-09-09 08:10:45
11
✝️Mochito✝️ :
Omor bro e go far na
2026-09-09 08:57:14
5
Doings.FX :
I no sure say nah content.
Because e touch de Guy, even me self.
If dis stuff never reach u erhhhh
🥺🥺🥺
2026-09-09 09:25:17
6
ENOCH :
may God help us
2026-09-09 07:40:44
5
To see more videos from user @_mrbuchi_, please go to the Tikwm
homepage.