For where you go sort the course with 4500 Biko I need to change my course
2026-09-09 14:36:46
3
CHIJINDU 𖣂🔮 :
make I no talk
2026-09-09 19:14:57
0
Surv.Adaugo🪐️ :
Tell them oo😂
2026-09-09 10:31:25
0
David_Ɔscar❤️🩹🦅 :
And i been tell the girl make she send aza make i credit am that 100k weh she de talk say en small 😂....Make she see say 100k from futo to Imsu na 1m for imsu
2026-09-09 13:53:57
0
Sommy🦋♥️ :
People wee Dey contribute 1500 each person to sort course 😏😅
2026-09-09 12:23:07
1
准确的领主💛 :
Una way de pay 100k for rent for futo 😂😂😂😂
2026-09-09 19:11:31
0
Richy of FUTO 👑 :
Very poor school 😂
2026-09-09 11:41:51
1
Donchris :
imsu way dey pay 20k for school fees 😂😘
2026-09-09 11:47:12
0
Melo Dy :
na bike money for Futo them dey use survival for that side 😂😂😂
2026-09-09 16:38:08
0
OnlY__1__ZeO 🦅 :
Please help me tag that girl page 😏
2026-09-09 17:20:27
0
baby crush :
lmsu una done start again futo student no get joy
2026-09-09 16:15:18
0
⭒𝑬𝒔𝒕𝒉𝒆𝒓ᥫ᭡.ִֶָ :
for imsu wey dem dey use bench learn😭😭
2026-09-09 17:36:25
1
InkAndQuiet :
as I see this thing.....I calm down calculate my transport per month for this futo
omor e too much oooooo😭😂😂
which one be 100k for futo na 10k for IMSU
una 100k na our total transport expenses in a month 🤣
2026-09-09 22:21:19
0
Eternal Phantom🇳🇬 :
😂😂😂
2026-09-09 11:16:41
0
To see more videos from user @mc_berry00, please go to the Tikwm
homepage.