every body is a thief in one way of the order because you have not been caught..
2026-09-10 05:53:36
96
ishimaprecious :
that girl asking wetin you thief is getting me angry
2026-09-10 22:41:58
4
Sophia Laurence defender :
my mind keep telling me God is going to take this man higher 😭🥺
2026-09-10 21:13:01
0
Lone Ranger survey Tech :
If na one coconut him thief ,na hungry be that, una for let am go ,even buy am food to eat,not encouraging stealing but this is too much for an hungry man
2026-09-09 17:50:09
62
Mak~Teri :
make una also dey catch yahoo boy dem and bigmen wy d thief for this country
2026-09-11 16:43:52
5
Vera luchi :
this is not funny at all this man looks hungry I swear
you guys should let him go 🙏
2026-09-10 22:59:10
0
Onate Lucky :
It will never be well with all of una wey do this man like this ooo
2026-09-10 08:52:43
18
shantyB624 :
so na coconut make una do this man like this? God go punish all of una wen de de record am
2026-09-09 20:56:24
29
kissdanny 👍 :
man needs help 😔😔😔 I feel for men this period
2026-09-10 21:08:16
7
shoe vendor delta :
Omoh Sapele eh na wa for Una o. Na hungry go make this man go thief coconut so. This kind humiliation is too much for coconut 🥥 na
2026-09-09 19:02:39
32
dêñzy⚽🇪🇸 :
thief no dey serious nowadays, Omo if na before una go chase am tire😂
2026-09-10 21:59:16
4
mother of wealth and ligth🧜 :
how do I help this man ordinary coconut 😭
2026-09-11 17:07:17
5
Alison Putu :
nawa ooo. life don deal with people. i wish my capacity dey enough, na to help this man establish small thing.
2026-09-09 18:44:54
26
ᴠᴇʀᴀʟɪᴢᴢʏ❤ :
omo this is too much
am not encouraging thief
but atleast have mercy on him
his even cold
who's crying wit me?
2026-09-09 22:49:08
6
oshioks :
Is this not okpe. coconut haaaa. stealing is wrong but this humilation in d name of trending is too much
2026-09-09 19:53:51
6
Sophia Laurence defender :
i did not see this funny at all he might be hungry 🥹🥹😔😔 can u people do this to ur own brother chai 🥹🥹
2026-09-10 16:28:05
1
Sophia Laurence defender :
u people will never find peace for treating this man this way 😢😭😭 this video is making me to cry this man this really hungry 😭😭 u people left him on the rain alone chai 😭😔
2026-09-10 22:30:11
3
🌴Dr. Enn⚡ :
If na me I go just run oo😁
2026-09-09 21:58:22
2
Sophia Laurence defender :
it sounds so funny because is not ur blood because of coconut this wickedness i don't want to see this video again is making me to cry 😢😢 because things is vry hard only the poor can relate
2026-09-10 19:49:32
4
Chimaobi Michael :
please the coconut is how much
please 🙏
2026-09-10 10:47:20
1
Sophia Laurence defender :
chai country is really hard many people are really passing through alot chai see all his two eyes red🥹 and u people keep him on the rain she really feeling cold 🥶🥶 i quess he's just hungry this is wickedness 🥺😔🥹
2026-09-10 16:30:51
1
Michael Ogundare :
the last time I follow them say make thief dey dance,na so the thief see me for corner the following week only me and the thief
2026-09-10 20:10:43
1
To see more videos from user @queennatasha223, please go to the Tikwm
homepage.