Make Una no cast this update Una wan make my mama stop to Dey give me malt and milk as blood tonic
2026-09-10 17:11:20
363
Elite structure’28 :
Malt and sachet tomatoes nko🤧
2026-09-10 14:41:07
92
His favorite ❣️💋😍😘 :
what would people say
people way no sabi watin be hypoglycemia 😏
2026-09-10 17:34:57
41
Ogechi🌸🩷🌸 :
What if you add the juice from pumpkin leaves
2026-09-10 18:49:20
10
POOM🌺 :
Ahhhhhh😂😂😂😂😂 thank God say I go school ooo
2026-09-10 11:49:09
0
Davlink :
Malta and milk don stop to give blood? please advise
2026-09-10 18:40:50
12
𝔻ℝ.ℝ𝕠𝕕𝕟𝕖𝕪𝕥𝕣𝕚𝕠®⚕ :
Thank God I don’t like malt😂
2026-09-11 03:27:51
0
R🌹O🌹S🌹 I 🌹T🌹A :
I go still drink am for premium blood 😭😂😂😂😂
2026-09-09 11:53:48
59
💞 :
and na wetin I drink this night 😭
2026-09-10 20:07:04
3
MUMMY D,G,I :
No mind them there thinking self tire me 😂😂😂 Any small thing buy malt and milk
2026-09-10 18:14:10
1
bigmaggiemagirl :
Pple wey Dey call ovula belubelu
2026-09-10 13:59:38
10
Neriah🌹 :
Childhood had us believing things that make absolutely no sense now 😂😭. But for the record, blood is mainly made by the bone marrow, using nutrients like iron, folate and vitamin B12 not malt and milk 😂.
2026-09-10 10:44:47
14
star girl ☀️ :
So make I no dey faint again 😂 una really wan spoil work for me
2026-09-10 15:55:24
9
just_alisondbraider :
No be the malt and milk Dey give blood na the believe 😂
2026-09-10 23:06:53
4
Salah jnr 💪🪨 :
Iti they never say it gives blood….Only energy they talk 😂😂
2026-09-10 21:04:10
0
Richman..vic :
wait oo,e no dey give blood again?
I just use my last card buy am oo,after malaria don whyne me...😥
2026-09-10 18:26:13
0
Cosmas Blessing :
if my mama stop giving me malt and milk for blood,me and una go get serious problem
2026-09-10 20:38:50
2
Chi baby🤗❤️ :
Una de confuse me na😩😂😂😂
2026-09-10 00:49:10
4
To see more videos from user @classic_frankk, please go to the Tikwm
homepage.