@that_blackboyy: Tears full my eyes as I dey chop am 😭

BLACK BOYY
BLACK BOYY
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 09 September 2026 15:32:19 GMT
230512
57836
1072
7128

Music

Download

Comments

theebigdiva9
iamDiva :
lots wife assisted me in the kitchen when cooking egusi
2026-09-10 08:47:13
4065
therealamara07
Sophiå♡ :
My spaghetti no dey ever dey one one e must gum 😔😭😭
2026-09-10 06:34:06
2155
sommybitesaba
BAKERINABA 👩‍🍳 :
Comment section 😂😂😂😂😂😂,my problem na salt 🌝
2026-09-10 06:55:23
1258
bigveekee01
BigVee🍒 :
Beans wey I cook strong ehhhh. Na today I for die
2026-09-10 06:56:57
1199
ebites1stbarrister
EBITE’s First BARRISTER💎❤️ :
I don tell my family say my destiny no dey kitchen 😭 na till I go bomb the whole house dem go understand me 😭😂😂😂
2026-09-10 08:28:23
268
pretty.diamond14
✨diamond✨ :
Na y I no Dey cook public food make I chop my poison alone Abeg 😩😂
2026-09-10 10:03:32
308
user7861263279625
mimi :
I cook one kind oil rice shame nor let me eat m I just dy pity my brothers as dem dy swallow m dy look me 😭😂
2026-09-09 22:02:46
738
ada.affair
Ada affair🧚🏽 :
Wetin dem for do me ehhhh , skincare no go fix my face sef 😭
2026-09-10 08:53:31
96
slimblvkgirl
💦CHISOM✨ :
Omor comments 😂😂😂😂😭abeg make una bring me back oo
2026-09-10 19:37:51
7
tearstain4
Mide2pretty🎀🖤💝 :
Once Jollof rice pass one cup, na colored boiled rice I cook😭😂😂😂
2026-09-10 11:41:49
1
julyet42
Perry💅🌹 :
Na so my brother see full okra for okra soup wey I cook one night 😭😭😭
2026-09-10 05:56:53
1089
thriftbygracie0
thriftbygracie0 :
Yesterday my spaghetti turn eba 😂😂😂 na once I tell my mom say the spaghetti don expire 😂😂😂😂😭😭😭
2026-09-10 08:00:52
1031
velvet_babyyyy
CEO FAY🙂‍↔️💕 :
So nobody sabi cook for cs😂
2026-09-10 07:49:34
59
sophiemuyi3
OSAMUYI💕 :
I cook jollof rice finish Shame nor allow me call my friends say food don ready 😂I com Dey wait wether if e cold the taste go come out😂😂
2026-09-10 08:29:36
616
To see more videos from user @that_blackboyy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About