I fit toast or collect number make I just take catch fun so if you nor gree that moment I don move,I will just take it as fun of that day, No time to check time.
2026-09-10 00:51:34
1
JOSH 🇫🇷 :
I fit collect number make I no text again
2026-09-09 22:41:43
2
ESCOBER :
No time na APC Dey rule now 😂
2026-09-09 23:06:57
3
ENJOYMENT VC🚀 :
Abeg make una pray for me, my own too much, one girl nearly fight me for department last week 🤡
2026-09-10 01:01:12
0
NathyWiz🦅❤️ :
i swear there's no time
2026-09-09 23:55:34
1
Audio Celeb DC🇨🇳 :
Who tell you my matter babe
2026-09-10 00:25:16
0
BIG FISH :
sherp
2026-09-09 18:49:46
1
@OWENOO1🇧🇪🤍 :
No cast am just relex
2026-09-09 19:26:56
1
Omoba5219🇳🇬🇬🇭 :
No time 😂😂😂
2026-09-09 18:24:47
1
ABK BOI❣️📷🙏🇳🇬 :
fact
2026-09-09 18:46:00
1
Mr MayD💶 🇳🇬 🇬🇭 🇲🇽 🇭🇺 :
Thank God you know
2026-09-09 23:56:16
0
Y_-Dollar 🇱🇷🇬🇧 :
The play
2026-09-09 22:59:42
0
….. :
I swr
2026-09-10 00:14:16
0
ernest olaga :
Abi
2026-09-09 17:58:21
1
SAMMY WEST 🥰🏆 :
Yes na
2026-09-09 17:23:19
0
emmyworld022 :
take am play first
2026-09-09 20:55:11
0
BIG PABLO 🥵 🥵 🥵 :
no time oo
2026-09-09 22:43:53
0
Arusi Ego OFULU 😈 :
I fit collect number make I no call or text I swear to God
2026-09-09 22:51:27
0
UDOCHUKWU🇳🇬🪖 :
Once you tell me you get, babe I don’t disappear
2026-09-09 22:48:34
0
To see more videos from user @auchibabecomedy7, please go to the Tikwm
homepage.