that's how they gas light U, see let me tell what happened next she will get angry and go call her other Freinds , then u will start feeling bad for speaking out , but NOO!!!! DONT
2026-09-10 18:15:17
91
Yen🧸💴 :
Oya sorry for shouting, what happened to my toner abeg?
2026-09-11 06:29:32
4
TinaGina :
no wahala na, make she come dey go
2026-09-10 22:24:26
5
Kiki :
Ragebait is that you?????
2026-09-10 19:35:02
12
BigChi 👑💖 😁😎 :
My own stayed in my house for 1 week without washing plate nd pot i will never accommodate anyone again
2026-09-10 21:43:26
27
_je_suis_nay :
You’ll leave my house that minute lol
2026-09-11 05:19:59
4
omah_baby✨ :
You go first see your bag outside
I no dey for that one
2026-09-11 06:58:46
3
🌸 Pretty Oma 🌸 :
Let her leave once
2026-09-10 21:55:09
13
MAY💕 :
Wicked manipulators 😂 na then … u no fit apologize na you’re shouting Omor u go pay toner o
2026-09-10 21:15:30
11
Joy :
you dey see sign ..
2026-09-09 17:44:39
23
❤️🩹 :
Na content?😂
2026-09-10 18:16:06
18
Helen_Eno🇳🇬 :
You go Comot for my house that night ooo. I no too nice like that…..
2026-09-10 21:04:22
12
VibezMayor :
why are you shouting 😂
it's just face wash
2026-09-09 17:56:07
17
NAILTECH IN RUMUOSI :
Abeg I Dey find who I Dey stay with I no get wahala I no even Dey stay house because of work abeg
2026-09-10 09:08:54
8
Vina 🇳🇬🇬🇭🦋🍑 :
Immediately I hear “is that why u are shouting”, na once I say na content 😂, because if na me she for kuku drink am o
2026-09-10 20:30:14
6
Udochi Nnenna :
Has she gone out ?
2026-09-11 06:56:41
1
GINIKA :
Walai make I no talk. Woooo 😑🤐
2026-09-10 23:08:47
4
To see more videos from user @darkskinned03, please go to the Tikwm
homepage.