But na you pursue her na , so give them their money, why you go send her message say make she nor come your shop again.
2026-09-10 17:05:44
0
House of Mimi's Cakes &Events :
no refund oh, I sing with it, as long as we don't pursue
2026-09-10 11:42:45
0
CHICHI’SCAKESANDPASTRIES B/C :
Refund Wetin,mummy that one nor go work
2026-09-10 08:13:18
2
EDO PHOTOGRAPHER/VIDEOGRAPHER :
Just make sure next time,you always write NO REFUND on your form or tell them ...Some of them use that as an excuse
2026-09-10 10:47:55
0
queency glam :
Na their mama Dey spoil them anyhow o,my own story long 😂
2026-09-10 07:47:45
34
Princess🎀💋💕 :
If you no write am for ur policy say no refund…..u suppose refund them sha.
2026-09-10 08:24:48
10
BELLAS HAIR WORLD 💇♀️💇♀️ :
Why ur voice calm like that 😂😂😂😂omo enhhh
2026-09-10 07:23:02
9
HAIRSTYLIST IN BENIN ADUWAWA :
You go ask her weather una get where she sign put say she go stop half way. Nor refund anything 😂
2026-09-10 07:05:53
11
CLUSTER LASH TECH IN BENIN :
Nor refund o
2026-09-10 08:37:37
5
Mira’s Empire🛍️🛍️✅ :
Nor refund ohh Na she say she nor wan do nor be u say u nor wan teach her
2026-09-10 06:30:51
6
Hair,lash&watch in ikpoba hill :
I de go through my own😭😂
2026-09-09 21:42:06
12
Debbie🦋Lee🛍️ :
The audacity they have, ahh
2026-09-09 18:59:03
8
Tessy🥰 :
TikTok people go hype and push you but if problem come dem go leave u if you can refund please do
2026-09-10 11:04:12
1
style by priskam :
the call dey vex me.what kind of question is she asking.i go refund u keh.if u pay me today,u come later change ur mind the next day I won't refund u.its boldly written in my foam and u go sign am.
2026-09-10 07:33:24
3
_F&B AESTHETICS ❤️🌹 :
U even get time to talk 😂
2026-09-10 06:51:43
1
lashtechbenincity :
Some parents sha
2026-09-10 07:49:49
0
successszn0 :
If na u drive her, dat one na different case but this one na she wan stop by herself so NO REFUND
2026-09-10 08:42:24
0
JENNY’S LUXURY HAIRS :
ah! Where them for dey return money for agreement 😂 na wa o
2026-09-10 06:15:33
3
HAIR_TRAP📍Benin :
If na me, I dur end call for her head since 😂😂 me nur get patience like this atall
2026-09-10 07:11:51
4
STYLE BY BECKY :
My dear end dat call 😡
2026-09-10 07:44:47
3
Benincity bestmakeupartist :
😂😂😂😂I laugh in English 😂😂make them come
2026-09-10 08:37:35
0
Styled by Sofia 😍 :
Ehhhhh
2026-09-09 21:27:26
0
6STARS ACCESSORIES :
I go just end the call they wait for her to come talk m for my front.
2026-09-10 08:19:03
2
To see more videos from user @ellas_artistryluxestudio, please go to the Tikwm
homepage.