@abby_diaries0: Omo 😂😂 #relatable #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #goviral #memestiktok #fyppppppppppppppppppppppp

AbbyDiaries 👾🩵
AbbyDiaries 👾🩵
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 09 September 2026 19:19:23 GMT
184936
48852
390
12869

Music

Download

Comments

william.success5
William Success :
thank God say no be only me[Tears of joy]
2026-09-12 16:49:10
1
somma2918
❣️Somma❣️ :
Omo eh even to add self na war 😭😂
2026-09-12 18:41:08
6
sexyamaka04
AMAKA CHI 😩🥀❤️ :
Same o my classmate fit see me for road shake head o
2026-09-11 06:08:21
2
diamondcharisx
diamondcharis🇳🇬🇭🇹✝️ :
Omo my hotness na on and off o😭😂
2026-09-11 09:54:46
322
gracie1665
Gracie :
you and I go soon hot it's just a matter of time 🥺😔👌
2026-09-12 16:17:02
39
juxtgoody
💕Ræ Lùv🌹 :
nnah ehe if I no hot now when I go hot🤤
2026-09-11 12:36:06
6
heebah108
🍒 🎀 💍𝓁𝒶𝒾𝒹𝑒 🎀 🍒 :
Like seriously, my stature sef no change😹
2026-09-11 13:21:31
121
moonlitpeach1
Big𝓜𝓸𝓸𝓷𝓵𝓲𝓽 𝓹𝓮𝓪𝓬𝓱 :
abi na only me wey never wear wig before
2026-09-12 13:41:18
15
blezybliss3
blezy bliss💫💫 :
I been think say na only me oo
2026-09-11 06:12:51
28
datslimgurl84
Ms.Rebecca 🌸🤡 :
nah me dey use Android
2026-09-11 13:02:18
41
farviscakesandmore
farvis 🌸💕🥹 :
My classmate go Dey one side Dey laugh me now 🤦😂😭
2026-09-10 11:30:09
105
victorsamuel6840
Victor Samuel :
na only me remain way no get iPhone 😏,dem wan oppress me 🥺
2026-09-12 18:29:37
2
mide417
Aisha☺️ :
Dem kon dey plan get to-gether😂nibo!! no be me una go shame😂💔😭
2026-09-11 07:28:25
57
harlake002
🌹 BEERAH BEAUTY 💇🌺 :
Omoh God time is the best ooo i can't kill myself🤣😫
2026-09-11 10:18:19
53
_zynny01
Ezinne :
If you put me together with my class mates you go think say I be house girl😭
2026-09-11 07:13:42
15
royalty7191
Royalty 👑✨ :
God's time is best 🥲
2026-09-09 21:06:36
5
lonely_gurl750
💟💞>>>𝕛𝕦𝕤𝕥 𝔸𝕓𝕓𝕪🥺💗💗 :
😭😭😭😂as I hear wetin them dey use hot nah once I focus on my baking,😭😂😂😂
2026-09-11 22:45:59
6
mirabel_216
🎀 Kosié 🎀✨ :
I be like person way dey suffer
2026-09-10 18:18:45
20
To see more videos from user @abby_diaries0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About