them go put am inside your vg drang the placenta come out ,omo the bleeding no be small oo and the pains 😭😭its will look as if you want to die but you will not die 🤣
2026-09-16 09:03:34
1
🍯🎀Cherry💫🥀 :
Them go put am twist am drag am 😩😩😩😩😩😩
2026-09-11 15:38:34
2561
D🤍A💞L🥰U💕 :
me wey be gal no understand self
2026-09-11 14:40:37
5270
Sweetlover 🌹🌹 :
How many of you never still know how to use this thing
2026-09-13 14:38:13
1266
sucessful_skyler0 :
Funny enough he nor dey pain o
2026-09-12 17:08:22
818
@Joy🌹❣️ :
Omo na today I hear wetin I never hear before o
una dey abort with hanger keh 😩😩😩
2026-09-12 13:48:24
679
《☆SHEYI☆》 :
I don read comments tire and I still no find clues
2026-09-15 16:08:02
3
𝕻𝖗𝖎𝖓𝖈𝖊𝖘𝖘 🎀 :
Who is confused like me
2026-09-12 20:18:27
359
mhiz Vivian :
The entire blood of Jesus 😂
2026-09-11 15:46:01
670
⚖️ UTI🦅🧶 :
I spent 6 years at boarding school but Omo I've never heard about this 😳
2026-09-11 05:36:11
458
Maryfaith Of SweetLife ❤️🩹🩷 :
Make una teach me na abegg
2026-09-15 23:34:59
1
EZECHIME NEWKING 👑 :
may God help us for this generation oo😂
2026-09-15 22:13:20
1
𐙚₊˚⊹ OloladeKVerse🫧✨️ :
Who else is confused? 😳
2026-09-12 20:53:47
6
dabirah336 :
Someone should bring me back Abeg I just resume work 🤲
2026-09-14 07:26:26
11
꧁༒☬Expensive Sparky☬༒꧂ :
omo things de happen oo
2026-09-13 06:49:00
7
♡Napheesah✨💕♡ :
I saw my comment😁🤭
2026-09-13 11:32:48
333
💙 PRECIOUS 💙 :
na the iron one shai..
wetin my eye see that year ehhh.. oh jezzz
2026-09-10 18:31:01
575
To see more videos from user @jefff404, please go to the Tikwm
homepage.