😅😅 na only for Nigerian we dey use our president do meme
2026-09-10 12:48:57
3
꧁༒☬ITZ P BOY☬༒꧂ :
this one cut me off😎😂
2026-09-10 12:41:28
1
乂 𝙅𝘼𝘼𝙔 乂 :
na till dem hold you😂😂
you wan dey refer tinubu as Nigerian prince? 😂
2026-09-10 13:26:52
0
Bjrøckg1-_- :
na wetin I dey talk b this
2026-09-09 23:07:41
2
Triple K :
bro please where did you get that thundermans first clip, the ones I'm seeing are low quality 🥲
2026-09-10 08:52:10
3
~•*J!nx*•~ :
Make tinubu not catch u ohh😂😂
2026-09-10 12:23:18
2
多ØMÃRঔ🪖🔫 :
you no dey carry last I swear , carry this one hold body my guy
2026-09-09 22:54:26
86
Çøŕãẓ̌ɔñ :
u sure say this guy no pay u to help am to campaign for gen z?😭😭
2026-09-09 23:48:22
8
divine gift precious :
bro u dey make me like person wey i hate 😂😂😅
2026-09-10 00:43:49
3
💥FE :
that first clip 😹
2026-09-10 11:55:35
0
MAGIKMAIK :
Omoh, at the rate he would make a good EVIL EMPEROR MOVIE.
PLEASE CHECK MY LAST BEAT, I THINK IT WOULD BE GOOD FOR A TINUBU DANCING EDIT OR SOMETHING 🙏
2026-09-10 07:03:51
0
Triple K :
I'm lwk currently working on this exact same edit before you posted
Omo every idea keeps getting posted first😭
2026-09-10 08:49:51
0
SKYÊBØSS 🤡🤡 :
Peak
2026-09-10 14:47:41
0
Lex⚾ :
w edit 🥰🥰🥰
2026-09-10 16:24:25
0
SARMZ is Shadowbanned🦇 :
Guy u no try o 😂
2026-09-10 11:29:41
0
To see more videos from user @vheejhus, please go to the Tikwm
homepage.