@wahalaheadquaters237: Breaking gist, my people! 😭🔥 Machu don announce say make we contribute for King Emmy yi freight ticket wahala no dey finish for this our community 😂😂. Stay tuned, more drama dey load!#WahalaHQ237#Streetori#CameroonGist#Camairviral.
e send e friend e number you send the money through e Mami how?😂
2026-09-14 06:07:05
0
Batibo Goddess :
What is he even saying?
2026-09-13 16:23:27
7
Taks :
You say ei give na ei friend ei momo number but how you turn send money na for ei mami ei number.
2026-09-14 20:56:07
0
Pee💜506 :
Ya reme no be get momo number or how😂
2026-09-13 14:38:35
17
StBravado Le Metis :
Bessem the big backup
2026-09-14 16:29:42
0
prettyn208 :
Ei di first confuse the talk😭😂
2026-09-13 15:00:14
1
Manuella :
A whole lot of nothing
2026-09-14 15:09:08
1
Ashley🦋 :
So Bessem na prosecutor for this TikTok court😂😂😂😂😂 if you survive for this Cameroon you fit survive for any place 😂😂😂😂😂😂
2026-09-13 20:03:33
2
Jens Lino😮💨🖤 :
If you no get evidence na you sabi
2026-09-14 09:07:03
1
Anila✨💚🌸 :
Na so life for man pikin way like jump jump di be😂 one woman to the other woii now wuna wan use explanations kill we
2026-09-12 00:07:56
11
Tekendo :
Na in the Space of haw long u date all this people ehh Weh 😂
2026-09-13 09:08:32
7
1big Olu 💞💝❤️🔥 :
😂😂😂😂😂asehhh kidnap 400k how
2026-09-13 02:52:22
7
daughterofgrace380 :
All ya explaining them no di comot road just leave am u ya
2026-09-13 12:30:37
7
beauti baby :
sorry sir is life people can be jealous of some people there are some people that envy some people my mother usually say if you do something they will talk if you do if you don't do talk let them talk because it will not change anything in you you know yourself you know what you're capable of doing and what you are not don't mind them focus on your life or your family God will continue guiding you and make your enemy to get shame
2026-09-13 20:50:48
0
Ashley🦋 :
Wuna get money for this country ooo😂😂💔💔 I check say na all we di suffer
2026-09-13 20:05:50
3
Emilieaguas1🇨🇲 :
Manchu no last play the record ehh😂😂😂😂
2026-09-14 09:53:59
1
🦅👁👁️🗺 :
apparently Una Di ever do these things do keep evidence cus Una dong already know how e go end eh? kaaiiiii
2026-09-13 10:33:23
0
Fe〽️ale 👑Kℹ️🆖🥷 :
Alll say weeeh 💔🤣😂🤦🏽♀️
2026-09-14 10:43:32
2
Emmanuel :
Education is good
2026-09-14 09:42:18
2
To see more videos from user @wahalaheadquaters237, please go to the Tikwm
homepage.