If you they where pressure and depression no Dey kill u , where pressure and depression go kill you once go Dey hungry u .. them no Dey tell person shya
2026-09-11 13:10:05
1
leo🦅 :
hope u get money oo because weytin be 100naira for agbor 1k for lagos 😂
2026-09-10 20:03:21
8
Mozengecomics :
Put body, people way de there no get two head. Have a good strategy and you will be fine.
2026-09-11 08:19:19
3
NMA❤💫 :
fr agbor don spoil my 20s 😭😂
2026-09-10 09:30:22
1
July 31st 🖤 :
Go na e get waiting u dy bring for agbor abi 🤧😹
2026-09-11 06:21:53
0
ÕMĂ👸🏽🌺 :
Expenses full Lagos😭😂😂
2026-09-10 10:17:37
4
thisismarykira :
Omo enjoy ur agbor now Lagos no be here 😭
2026-09-10 10:27:05
3
️🦋💞UCHE💞🦋 :
And me I wan come back Agbor 😭😣
2026-09-10 19:03:28
2
Mary🤭 :
Nothing Dey Lagos ooo.
2026-09-10 15:19:15
1
Jessica Johnson :
This one nor be joke oo😭😹
2026-09-11 05:59:22
1
Smiley-Anita :
Na today you know my girl 😭😂the content creator na dem worst ,dem Dey traumatize my 20,s
2026-09-10 11:51:26
1
ℳᥫ᭡. :
Omo true true Agbor dey kill dreams oo
2026-09-10 11:06:26
1
SHEDY KNOWS BALL ⚽️ :
Lagos wey no get space
2026-09-11 17:32:54
0
spunkywealth001 :
Sha guide before you come 😂😂😂
2026-09-11 23:47:33
0
🎀𝒲𝑒𝓃𝒹𝓎𝓎 ౨ৎ🪽✨ :
I just hate this agbor
2026-09-11 15:49:34
0
Luchi 🚀 :
de go
2026-09-11 07:20:38
0
To see more videos from user @sonita.a, please go to the Tikwm
homepage.