You see this white babe? I Dey match am and she Dey drip 💧 for me. If you cannot do maintenance don’t buy it because it’s maintenance is expensive
2026-10-21 12:24:54
0
Yak-Million :
C300 2012 and Lexus RX330 06 which one is more reliable?
2026-09-10 14:16:35
0
Tina James :
You buy naija used c300 wetin you expect
2026-09-10 10:58:56
1
_big_dice :
Buy good cars and not cheap cars 🤝
2026-09-10 15:10:47
44
Saviour Nation 🇨🇳 :
I no go advice anybody
2026-09-11 14:35:56
10
OSAHENOMA :
I bought an 011 c350, 12.5M, direct Belgium …Omo I never get issue with that car since last year, I just Dey enjoy my car …i no know why una Dey buy Nigeria use
2026-09-10 15:08:19
13
𝓓𝓔𝓔 𝓖𝓗𝓞𝓢𝓣 👻 :
Peace of mind 🤣🤣🤣
2026-09-10 13:56:16
25
Mp ARIKING🇳🇬🇫🇷 :
He’s just creating content
2026-09-10 11:28:53
17
YOUNGSTARS23🎁 🇨🇳🇳🇬 :
C300 don finally calm down spoil this guy life 😂😂😂
2026-09-10 10:53:06
8
Banky ❤️ :
Please brother can someone travel with c300?
2026-09-10 11:56:49
0
mr.32luxurywears :
It’s content o. That one wey dey always advise people to go tear car.😂
2026-09-10 11:35:50
5
mosco autos and engineering :
2008 to 2011 model will show u shege banza, u go explain tire ooo. na sickler wede call and for my area👏 . the 2012 is preferable if u like c300
2026-09-11 02:39:31
1
Gabriel john :
I think say the SUV of C300
na GLK oh
2026-09-10 11:53:20
0
Lilkhalifa :
Omo na C300 spoil my life ajeh, any type of Benz if no be direct Belgium or new one no buy am o 📌
2026-09-10 15:15:43
3
chamberlain👑 :
Oga you carry 6m buy c300 what do you expect
2026-09-10 16:55:03
0
Jerry $FX$🦅🦅 :
Bro car no easy I swear even if e no Dey get problem Omo fuel alone dey fear me, if I. See how much my friends are spending in fuel, seriously I’m afraid of car
that is my car I've been using for the past 5 years no issue leave that guy is content
2026-09-10 20:17:21
1
.benzman1 :
Nor mind that guy him put the car for D con Dey try start am😂😂
2026-09-10 15:57:08
1
Emmy Daniel :
My own have been 3 years and it is 2012 model and i never get any issues way stop me for road unless i choose to go check myself omo i just dey enjoy my car maybe he using it for content
2026-09-10 10:32:32
1
Milo🐱 :
C300 is C finish and it’s not reliable…
2026-09-10 21:14:25
1
Mr_George109 :
Please avoid c300. Talking from experience
2026-09-10 12:09:37
1
sir, planet :
Guys go for Japan’s and leave German alone thanks
2026-09-10 11:36:43
1
moh_nation7 :
Regarding the ground clearance of a C300 w204, i have one and i swapped the shocks with GLK shocks for a better ground clearance and it works perfectly.
2026-10-04 17:43:35
0
T BOY :
I swear my bro C300 is my best car
2026-10-11 09:48:40
0
To see more videos from user @sammy_autos_, please go to the Tikwm
homepage.