@sasha_mac_reality: Everywhere good 😂

Sasha n Mac
Sasha n Mac
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 September 2026 10:31:33 GMT
197140
24814
555
363

Music

Download

Comments

ijeoma.nwaeke5
Nwaeke ijeoma :
Chef 👨‍🍳wife 👰🤣🤣
2026-09-14 22:23:23
0
patpere1234
patpere1234 :
i don watch una taya for dis music ooo chai na so man dey handsome 😂
2026-09-15 05:15:08
0
akorigodlove
prince John :
oga macoco you fresh well for this video
2026-09-14 21:33:37
0
ojmamma1
ojmamma1 :
see me crying while watching you guys today mark 3 months my husband disappeared to heaven 😭
2026-09-10 13:14:52
56
chidinmaedna
Chidinma Edna :
Macoco na my type of man🫣 Sasha abeg no vex ooo say I dey admire your husband ooo, na fine man you marry ooo
2026-09-10 14:00:26
56
yommy_catering
yommy_catering :
my favorite couple Love you guys
2026-09-14 07:32:02
0
finejossy84
finejossy84 :
Macoco ur mama fine o
2026-09-10 12:45:22
37
user3436921886654
wisdom omereji :
people dey jealous una togetherness o😂😂😂😂
2026-09-14 11:06:53
1
toniasjeweries
Toniasjeweries :
My son said after dis video na fight straight
2026-09-11 08:44:16
51
augustaikegwuonu
augustaikegwuonu :
finally, something cute. i don tire for una quarrel quarrel clips
2026-09-10 15:25:57
33
sandylove483
Sandra❤️ :
no be the hair u use back to school money buy no problem every where good 😁😁😁😁😁😁
2026-09-11 08:25:10
19
conffy44
OBUDU FIRST LADY :
macoco I love you oooo fine man 😂😂
2026-09-10 11:35:47
7
chi_zaram553
Zaram :
we all love this family right 😂
2026-09-11 06:42:32
5
olab_apparel
Ayomi💋💕💟 :
no be the wig,lili buy be dis,I no one ear anything again
2026-09-12 14:46:47
1
channnel16
Royal Emilia ⭐️🌙💫👑 :
today na good day😂
2026-09-10 12:11:29
6
wisemitv
Wisemiyens :
now una dey happy ooo if my guy visit now cause of food mac go dey vex 😆 🤣
2026-09-10 20:06:52
8
willie.hope.patri
Willie hope Patrick :
happy family
2026-09-10 10:47:30
6
jannylove624
jannylove :
see handsome guy.
2026-09-11 11:57:43
1
kenibo.intentional
kenibo.intentional :
Abeg make una leave me oo after Una done go marry all the good men finish. My husband too serious abeg
2026-09-11 14:13:44
0
nancyakomaye
nancyakomaye :
Na so e suppose be joy joy.
2026-09-12 22:38:58
1
To see more videos from user @sasha_mac_reality, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About