Mehn people with this girl kind of mindset are irritating 😠 🥺
2026-09-10 11:30:45
1
Jayce❤️ :
So giving money now is a way of being mature
2026-09-10 12:16:41
18
lk Gatiga :
I go lie for you
2026-09-10 11:11:11
1
Gideon Michael • Lifecaster :
the problem be say I no get female contact for my phone sef wetin I dey use them do 😂
2026-09-10 11:30:03
2
Nuels Enterprises :
I no Dey mature 😂😂😂 bill your papa
2026-09-10 12:09:19
1
NELSON :
but she looks responsible na ... ahhhhh
God abeg ooo
2026-09-10 16:16:22
0
Zarmani🏆🥇will’s :
because I no gree give u my money,I no dey matured again o😅😅😅
2026-09-10 10:58:55
9
Isoagbon :
Omo I no mature ooo😭😭😭
2026-09-10 15:56:02
1
𖣂 ない :
For my money oo 😭
2026-09-10 16:26:09
0
World Bank Limited :
They're only trying to use emotions to manipulate you 😁😁😁 if don't fall for her you're not matured again
2026-09-10 15:50:13
0
Joe Nichols :
Oya send us money 😂
2026-09-10 12:58:11
0
John Tim :
facts😂😂
2026-09-10 10:55:37
0
Nuels Enterprises :
Life is transactional even US can’t give Nigeria money without something to offer.
2026-09-10 12:10:16
2
Coldflame10 :
As in ehh🤣🤣
2026-09-10 11:13:51
0
King Solomon🇨🇦🇳🇬 :
Na them be this .. hypocrites
2026-09-10 11:29:36
3
C.T.J :
the girl no get family why this thing con dey be normal, wetin we young boys get to do for sorting out them bills when they have family make them rest abeg
2026-09-10 10:49:11
1
To see more videos from user @peetahlaw, please go to the Tikwm
homepage.