He leave you for labour room first time and you you second time and 3rd time🥺it is well,make una dey take red flag serious ooooo
2026-09-10 18:13:09
55
Habeebah :
3 times!!! What the hell was he telling you that made you agree the 2nd and 3rd time
2026-09-10 21:32:23
6
LIZZY🦋🦋 :
This marriage of a thing nor be for everybody 😩
2026-09-10 15:50:11
9
BeautybyBri :
if e quick you born 1 and you see say you and the mam character no match no born again ooo there's no reward for suffer abeg🤦♀️🤦♀️
2026-09-10 19:46:23
12
Kenedy Ogra :
This lady she's a very had working woman
with good manners
what's going on
2026-09-11 20:51:01
2
Only one mummy triple E :
Na because say he see say you depend on am, if not he nor go tell you say « make he see as you wan take pay your bills » it is well
2026-09-28 13:18:19
0
Lucie Moments🇳🇬 :
Na why I no fit love man pass how I love myself
2026-09-10 19:01:07
24
vannyleo :
I don use my own rub body crying out like this will not help anything accept it and move on and wait for what future has for u sweetheart
2026-09-11 09:51:41
13
silver :
people might think she's fooling herself, but eh ,she's draining her down.
I pray 🙏 one day you find peace and heal
2026-09-11 20:07:27
5
Edo girl :
This woman na nice person I no well well
2026-09-10 17:06:05
2
𝔅𝔦𝔤 𝔇𝔯𝔦𝔭💦 KING 👑⚓️ :
Funny enough dz lady is very nice person and calm Omo dz lady help for 2017 Omo make d man no try am sister Osas 🥹😭
2026-09-10 19:09:41
0
Lily ❤️ :
Na the reason why I stop for one child, I no fit kee myself because of any man
2026-09-10 21:22:44
0
mummy J J :
europe noga.. make God no let me make that mistake again
2026-09-11 10:08:05
1
Mummy bb :
I know her very well dem know from Nigeria oooo oooh know 😢😢😢
2026-09-11 14:29:30
0
JOVITA 💝🫶 :
Europe people Dey make marriage fear me 😂😂😂
2026-09-10 21:19:48
2
Osazewongie Mum :
Man man man please make money 💰
2026-09-11 11:27:00
2
SV Love ❤️☮️☮️ Gemini ♊️💦💦💦 :
Leave am na 😩😩😩
2026-09-10 19:35:18
0
PrettyMelodyX💕 :
take care of yourself, ur mental health dey important forget about the man
2026-09-16 13:36:02
3
Mummy Triple D :
don't cry fir any yeye man,I go cook my favourite food for my husband ooh
2026-09-11 14:11:57
3
Golden Purity :
2026-09-10 16:35:02
1
Queen B 👑 :
Was going on here 🤣🤣🤣
2026-09-10 17:18:51
0
Nwa ana ayo eze 1🇬🇧🇬🇧 :
That person that keeps calling won’t let someone concentrate!😡
2026-09-11 00:17:56
0
mummy J :
this is painful is ok
2026-09-10 19:38:46
0
Evajoy2012 :
God will comfort you my darling sister🥰 God Almighty will comfort you strengthen you and give you peace of mind and happiness that you deserve IJN🙏🏻🙏🏻🙏🏻
2026-09-10 19:23:19
0
K_Brown Sweet boss :
Nice one ☝️great Job
2026-09-10 19:10:12
0
To see more videos from user @talkforaliving7, please go to the Tikwm
homepage.