@gal.like.sommy: I no de like too much talk guy 😭😌#100klikes💪🔥 #somceleb #gonviral🦋❤️🥺 #everyone #prettysom🥹🎉💕 @𝒮ℴ𝓂🥹💕🥀.

✰𝐶𝘩𝑢𝑘𝑤𝑢𝑆𝑜𝑚 🥹🥀.
✰𝐶𝘩𝑢𝑘𝑤𝑢𝑆𝑜𝑚 🥹🥀.
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 September 2026 12:24:49 GMT
189629
34738
130
4719

Music

Download

Comments

blessingice2
Big special 😈 :
Na why I Dey my own this period cause at the end of the day na me be the bad person for everybody story
2026-09-11 19:47:07
253
toria560
Toria🍒 :
Na why I de always de alone I no get strength for talk
2026-09-12 08:52:48
86
justaanu.ng
Aanu✨ :
If them come sef na so so “ehn ehn, really, wow, you no mean am, chai, Nawa o” I dey talk , make nobody put me for talk abeg🤓
2026-09-12 07:02:44
25
biqokibe_
®️RiRI.xoxo🦋🖇️ :
Las las na me be bad person lol
2026-09-12 16:10:34
5
evaelvis23
Pearl kids and more :
In as much i no lie ontop anybody kokanmi ooo😁
2026-09-14 17:17:54
1
goldhenry4
𝐄𝓁ℯ𝐎𝒿ℴ✯❦❤️‍🔥 :
lol I Dey avoid my homegirls like maaaad
2026-09-12 01:24:58
5
itzqueenesthy
ꨄ𝐥𝐚𝐬𝐭𝐛𝐨𝐫𝐧😋💕🥺ꨄ :
I Dey avoid am pass u self
2026-09-11 19:40:31
7
cynthiaiwuoha96
CYNTHIA🇳🇬🎀 :
I see who repost I burst laff😂🥲💔
2026-09-11 15:51:00
9
naeematullahh
꧁💕🥺 Ñâm-Ñâm 🥺 💕 ꧂ :
I no dey like to much talk abeg
2026-09-11 17:12:30
11
peachypresh03
Peachy presh🥀 🫧💅 :
Settings wey I hate like madddd 💔 na why I like direct confrontation, I don’t miss!
2026-09-12 11:17:27
4
meenahatelier
MEENAH✂️😍 :
Na why I Dey my own this period cause at the end of the day na me be the bad person for everybody story
2026-09-12 20:07:49
2
irreaplaceble1
Just joy 😌❗️~~🌈 :
I go explain later
2026-09-11 15:03:58
5
gloriaphilip2
Gloria 🌸❤️ :
I swear guy
2026-09-12 05:31:39
3
allinson162
🧸🌚 :
but still dem wan come beat me for house 😂😂
2026-09-11 21:18:52
1
prettysarah437
S….🌸💕 :
as I dy here I nor fit explain watin I nor talk ooo 😂😂😂😂
2026-09-11 15:59:10
5
www.inioluwa08
Future_🥹_luna_😍😂 :
Today is my birthday guy 🥰🥺
2026-09-15 04:31:08
1
arike_olami5
ms.adeola🍒🌸 :
Nah why I dey always dey alone
2026-09-12 21:02:13
1
adunni.26
ꨄ❧TOLA🍒 :
I’m shadow banned and you
2026-09-12 20:56:33
1
osaru.xo
Osarumwense🦋 :
Na why I nor get friends
2026-09-12 16:08:51
1
i.m.aln05
😊莫杜佩🤭 :
All them 😫
2026-09-12 15:12:47
1
darasimi6240
September 13🎉💕 :
Wish me well🎉💕🥹
2026-09-13 12:20:31
1
yallmeetsinach
Sinachi❤️ :
I swear!!!!
2026-09-12 14:01:02
1
ellaposh14
…ellaposh🫩💞 :
Na y prefer male friends to female ones
2026-09-13 05:13:38
1
prettyloner335
🎀💕Oyin💦🐳🧜🏻‍♀️ :
Wetin i wan say cause you no fit see me for unnecessary settings
2026-09-13 10:01:07
1
fefarri4u
🫧𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 🍭🥷. :
🫧 nbl
2026-09-11 22:39:44
1
To see more videos from user @gal.like.sommy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About