Omo be like the day wey wan woman dey my momsy shop dey buy smth so I just enter greet everybody just come sit dey press my phone na once the woman and my mummy come the get issues so she come say I'll do whatever I want and U'll not do anything like the woman sef neva really understand the woman na my mom nah how I once I tell am mummy calm down ooh she started shouting nah once I clear her tell her say I say U tell my mama say she no go do anything baa and na becos I dey here sha cuz fr only God knows fr
Nah once she come the talk I have children like U too ooh I told her I don't care lol ๐ฅบ
2026-09-13 18:20:20
1
Mรลลโจ รลแบผโค๏ธโ๐ฅ๐๏ธ :
Nah there u go know say patient dog nor get patient again o
2026-09-11 14:30:34
1
To see more videos from user @jacky.billions4, please go to the Tikwm
homepage.