life is so private no one knows am a Jehova witness 😆😂😂😂
2026-09-24 21:44:16
1
unwanted girl 🥺💔😔😭 :
omo
na ones i burst laugh o 🤣
2026-09-24 09:36:36
3
Kronos :
can I have 5 second's of your time.. that 5 second's na 5 hours
2026-09-11 06:49:25
769
D BOY LORD 11 :
Jehovah witness gather here 💯
2026-09-11 15:17:27
46
adimibeamarachi :
the go traumatized u😅
2026-09-23 19:44:18
7
KENNETH :
The way this Jw mount me one day I first think say Dem be EFCC
2026-09-23 21:35:26
4
♛⛧𝓓𝓪𝓻𝓴 𝓗𝓪𝓻𝓻𝔂 ⛧♛ :
but y are u ppl running from us 😅😅
2026-09-10 15:36:48
235
Dolapo :
We don’t force people
2026-09-24 07:01:44
33
Baddo ༒FF• :
father forgive them,they don't know what they are doing
2026-09-11 22:02:40
166
Just Daniel :
if u give dis people chance u go regret am
2026-09-24 15:11:22
13
𝔼𝔻𝕀𝕋𝕆ℝ😎💀💀 :
Wetin we do una
2026-09-11 09:02:53
91
k❀yꨄmi🌸💘 :
the fact that I used to be a Jehovah witness
and I still dey run run whenever I see them
e dey off me 😂
2026-09-11 20:30:30
78
black queen 💥💥🖤🖤🤞 :
most of una wey rush go comment section may our pock not get dry
2026-09-15 13:28:41
39
𝔫𝔬 𝔥𝔬𝔭𝔢 💔🥺 :
is not funny
2026-09-24 19:58:57
1
🌴GENTLE PRAISIDO🌴 :
time dey come when una go find us
2026-09-15 18:31:54
16
B€AM€R🇧🇷 :
me after spotting them
2026-09-10 15:01:40
61
Treasure okoi :
Omoh the people get mind ooo if u dey go somewhere they just say can I have small of ur time shaa just consider say na family meeting una go dey do forget the place wey u first dey go 😂🤣😅
2026-09-13 19:09:57
9
Evelyn :
I am a JW oooooo😅😂🤣😂
2026-09-11 18:45:05
6
precious😎🎀 :
it's not by force to listen if you don't want to listen don't so why are insulting us . we don't call ur church name when they preach right so don't call ours😡😡😡😡😡
2026-09-15 21:18:16
12
Izzbmonday :
why una dey insult dem like this now 😡😡😡😡
2026-09-13 22:28:53
15
⚡Trē$$ure⚡ :
I nor con dey see dem for my street again o
e be like say umbrella don cost
2026-09-14 12:38:45
16
A❤️d❤️e❤️s❤️a❤️n❤️m❤️i :
And i am a jehovah witness 🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2026-09-11 20:04:27
15
『✞』 :
me run ke 😂💔 I go ask you question way go burst your head.... like lazarus way Jesus wake from death later die again 😂💔
2026-09-18 10:43:00
26
$4@:ëñ :
we dey avoid dem like plague 🤣🤣🤣
2026-09-12 12:15:48
8
To see more videos from user @mathseditz, please go to the Tikwm
homepage.