@favzy24:

Favour uche🧃
Favour uche🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 September 2026 14:46:56 GMT
237724
41019
443
12437

Music

Download

Comments

oyinkansola12125
Oyinkansola :
Shadow banned people say hiiii😂
2026-10-14 13:58:12
0
onlyannie35
onlyannie35 :
Since i graduate i no Dey see free money 🥺My craves don reduced
2026-09-11 08:42:00
274
ada_dioramma7
Ada_dioramma 1 :
Even to watch movies that have subtitles is like punishment to me
2026-09-11 12:37:39
69
ayoni618
Ayoni :
Nah every latest movie I Dey watch 😳 otisumi😢
2026-09-11 18:31:12
43
babypruddy
shesprudent :
E be like the graduate life no sweet
2026-09-15 22:36:35
2
pretty_dara18
OLUWADARASIMI 🩷🌸 :
From morning till night
2026-09-11 19:13:49
16
temmie_12122
OMOLADE🥹❤️🫶 :
I no even regret all the classes wey I miss for sch😂
2026-09-13 20:41:26
2
unbotheredkay6
•𝓴𝓱𝓪𝓭𝓲𝓳𝓪𝓱🐅• :
Since i graduated i just Dey buy data like maddd 😭god abeg oooh
2026-09-14 20:41:24
2
molosblissfulbite
Cake&treatinAyobo(olorunisola) :
I learnt cake without customers I don dance for the app tire change name like tomorrow no Dey pls buy from me
2026-09-11 21:13:04
6
titigbemi919
Titi🎀 :
Omo my family say make I no call them for money again cause I don finish school🥹😂😂
2026-09-13 09:15:29
5
untamed124
SHARON :
na mama thank you i dey since
2026-09-10 14:51:53
23
__ade6
Ąðęşħęŵą✨❤️ :
I swear I active like mad 😂
2026-09-11 17:24:30
6
mercy_x0x0
💋🎀🌺 :
I just Dey sleep and eat😩
2026-09-15 10:24:31
0
thattallgirl16
THAT TALL GIRL (T.T.G) :
Infact I don use all my savings buy data😏
2026-09-11 19:00:51
25
bintaaa115
Khadeejah❤️🥰 :
Like TikTok don spoil my life finish ooo 😂😂😂
2026-09-11 16:36:37
1
shopwithnana01
SHOP WITH NANA 🛍️🛒 :
Omo life after school harddddd😭😹
2026-09-12 19:46:25
3
black_chocomilo
Black_chocomilo🌹 :
Since I serve finish, I just Dey sleep Dey watch movies
2026-09-15 15:28:54
1
prettykelly115
NENYE🌹❤️‍🔥💞 :
Fr 🥺Glo wan finish me
2026-09-12 23:32:49
1
sofiaemmanuel793
Niky Doll 🫅💐 :
bring me back 🤗
2026-09-10 14:50:15
5
ayoxx_014
zayyy❤️ :
I never graduate sef I Dey watch am 😩
2026-09-14 17:24:17
1
favourg5
Favour Gentle :
Funny how the four of us that reposted this video are coursemates 💔😂😂
2026-09-28 20:59:15
1
lizzy_5471
Elizabeth❤️☀️💋 :
Walai😂😂😂 TikTok sef don tire for me, post I no post but watching other people posts, like kilodee
2026-09-14 18:43:14
1
naomi_king04
🥰🥰naomi :
Na so I Dey cry since I graduate oo😩😔
2026-09-18 15:24:13
1
jummy1632
jummy :
Since I don graduate i don broke
2026-09-21 08:34:39
1
teeteelayor42
Teeteelayour :
Infact I don use all my savings buy data finish 😂
2026-09-13 19:08:26
1
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About