@anambra.amakaglobal: Foundation to roofing is 18 million naira From roofing to painting is 27 million naira to painting and polishing Total Cost is 45 million naira #creatorsearchinsights #luxuryhome #fyp #duet #capcut
Engineers these days see everybody as fool them go charge u double just to see extra take build there own house
2026-09-11 10:38:39
1
ghost_1 :
omo to roof the house self pass wetin you de talk
2026-09-11 17:44:51
1
Olivia Maria :
Only foundation Na 20m 😂
2026-09-11 11:49:30
1
clerk :
This is accurate
2026-09-11 15:23:19
1
John Chris Owen ♥️ :
if you start building house ehh you will know that this house current stage don pass 20 million naira....you go think say nah to buy material keep, omo my house dey parapet, i know how much e don cost me
2026-09-11 01:47:50
4
28s :
Which location and state is this
2026-09-11 11:28:28
0
Emmanuel Ekiye :
the 18 million now with the land
2026-09-10 19:16:51
1
Ifeanyichukwu Princewill :
can I get ur Whatsapp number I based in Portharcourt
2026-09-11 15:08:59
1
John Chris Owen ♥️ :
una go think say 18 million nah much funds untill them give you quotation, omo i carry my engineer go market, omo i con dey pity for the man, i even dash am money.. no be everybody dey chop you as you think
2026-09-11 01:49:31
1
GreenBoiLite :
Wetin u buy wey cost 18M 😂😂😂😂
2026-09-11 05:16:17
1
sugarokoli1 :
onyeohi
2026-09-11 09:35:56
1
To see more videos from user @anambra.amakaglobal, please go to the Tikwm
homepage.