@kizzowhite4: Sad moment #respect #sadmoment #fyp #mencry

KIZZO WHITE🥲💔
KIZZO WHITE🥲💔
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 September 2026 20:19:49 GMT
21046
3216
96
424

Music

Download

Comments

thedcva
BIG IRON DCVA :
U for deny am na is as easy as that 😭😂
2026-09-11 10:35:36
42
omasbda
Omas BDA :
Nothing be sad moment there bro wen I dey buy my own I dey always get joy only watin make me feel sad be say after everything wen I do over 2 years and 3 months for the pikin the mother still carry the pikin run leave me so I just dey single💔😪😢 e no easy to see your family wen you dey try build go just scatter just in a blink💔😪
2026-09-11 16:27:48
2
big_cres666
𖣂𓅪 BIG CRESCENT🧃𖣂 :
I warn you oh
2026-09-11 17:27:23
17
escoberblack0
ESCOBER :
And I tell this guy make we go play snooker 🎱 that day 😂😂
2026-09-11 17:00:59
5
allman4himself0
UCHEۦÑÑA 🏳️✌️ :
next time use kiss to avoid kiss- kids
2026-09-10 23:28:03
16
king.elon.musk2
$👑KING ELON MUSK 👑💰 :
Omo Life don win you 90:0 ooh I pray make God help you Amen 🙏🏾😭
2026-09-11 11:34:05
13
emma.emmy997
yakubu :
bro sorry my own is coming 😂😂
2026-09-10 22:38:30
12
vicko2008
victor❤️🌚🌚🌚 :
we for go play that PS wey I tell u that day guy
2026-09-11 20:43:06
1
mariaerica357
chinonso Erica 🌬🌡🎭🎲 :
To be a man is not a day job 🪫
2026-09-11 08:15:14
1
tijanijamal5
🧃Jamal ❤️‍🩹🌚↔️ :
Ooo sorry 😢
2026-09-11 08:11:19
2
gloire_ny
Gloire ngoy :
Pour ceux qui parle français
2026-09-11 05:02:36
1
goodnews2202
🌸 𝓖𝓸𝓸𝓭𝓷𝓮𝔀𝓼 🌸💔💔💔 :
Within him Dey cry for
2026-09-11 16:08:54
1
e_n_e_o_j_o
𝑺𝑴𝑰𝑻𝑯† :
congrats bro more is coming
2026-09-10 23:31:52
3
op.bursk
Escobar Kinsley :
me wey get bro no need to cry Pekin nah blessing . my baby dey give me joy pass another things
2026-09-10 23:30:10
4
pat.l42
Pat L :
Every one is gonna buy that one day is tun by tun
2026-09-11 14:25:50
1
To see more videos from user @kizzowhite4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About