Hustle way I hustle gather things and all I gather just go like that he come dey hard everyday and day omo I kuku leave it and pray make God give me another way , I still dey hope sha because even my phone self tire for me say which kind person I be self , when I get money I help o I swear I help so many people but all the people I help forget about me but I no panic I know say God no forget me sha omo this life sef I don't understand it 😥😥
2026-10-03 19:42:46
1
BOY_WISE..!🚶➡️ :
Hustle is to make money, Hustle like elephant 🐘 no be to come a rich person 😪🤲🚶🏽➡️
2026-10-02 22:43:04
0
ADEOYE 🤴💛 :
I need bad advice 😅😅😅😅
2026-10-02 19:46:02
0
MAXWELL POWELL❤️🙏🤔 :
He no still sure for person wey go do ritual say he no fit broke again cause the way we Dey face am
2026-10-02 16:31:19
0
mayamajed6 :
only believe no do ma 😭 bro
2026-10-03 14:06:35
0
PLAY BOI☠️ :
in the book of hustle no matter what you are passing through Just know that only one woman gat your back and that is your Mom
2026-09-18 00:22:38
45
ademola catering and event ser :
i one winning we come for me to
2026-10-02 14:12:19
0
FÈMÏGHT FÜÑDŽ ÉFÇĆ :
Omoh meself no Dey pray again if God wan help make he help me,if he no wan help me, anything I do no be my fault nah him no wan answer my prayers 😭😳💔😭
2026-09-17 13:06:25
119
~O LAMILEKAN 🧙♂️ :
In the book of hustle relent is a sin oo😢💔
2026-09-22 09:16:27
6
Boy alone 🥺 :
what if the resting day is the winning day🥺
2026-09-22 14:32:30
42
lewa🍒🐚💕 :
single but not searching
2026-09-21 17:43:29
17
Æsk_Øf_Whïzzy😎🚀 :
Funny part even people who not gonna make it too will still keep grinding still their death 😳🥲
we can't make it all let people know that too 🥲
2026-09-21 14:43:02
12
I WILL COME BACK IN 2030💞💔 :
I can't sleep again because everytime I close my eyes ,I start overthinking and it kills me every single night 🥹💔
2026-09-17 18:58:21
41
Bidemi❤️ :
Don’t forget to always pray for grace u fit bath 10 millions soap make you no see 10 naira
2026-09-22 15:37:42
9
🤍 Olu 💕Wa 💐 Seyi 💟 Funmi🤍 :
If you are not ready to loose then you are not ready to win 😳💔
2026-09-20 12:58:35
14
shinalee♎️loner :
Hustle way I hustle gather things and all I gather just go like that he come dey hard everyday and day omo I kuku leave it and pray make God give me another way , I still dey hope sha because even my phone self tire for me say which kind person I be self , when I get money I help o I swear I help so many people but all the people I help forget about me but I no panic I know say God no forget me sha .
2026-09-21 18:37:47
12
'''K🅰️Y🇳🇬'🅱️EE🥰 :
IN THE BOOK OF HUSTLE RELENT IS A SIN
2026-09-19 15:07:34
6
ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘ ⸝່ࠡࠣ᠊᠆ࠣ࠘ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ࠘𐡏═✵ :
In the book of hustle, if you know, you know. No matter how hard the journey gets, no let your sub finish never stop believing in yourself. Rest if you must, but never quit. Keep pushing, keep grinding, and keep your eyes on the goal. Your struggle is building the story behind your success. One day, all the sacrifices will make sense🏆🔥
2026-09-19 13:22:49
19
I WILL COME BACK IN 2030💞💔 :
I just dey hustle like say ino get parents 🥺💔
2026-09-18 07:31:15
15
I̷F̷Z̷Y̷ :
@I̷F̷Z̷Y̷: Omoh make my mama fine another person to make her proud oo because oti su mi o😭💔🚶♂️
2026-09-22 00:43:12
5
Clinton Mickey :
in the book of money: if u see ur mate spending never tried of doing him anything bad cus nah hin time come u no sabi wetin tomorrow go say ooo the table don reach his turn let him do it how he want tomorrow he go reach ur own turn if u like spend it like fool nah u sabi ooo
2026-09-15 12:12:58
15
Katrina :
There will be days when your hustle feels useless. Keep going. Seeds do not make noise when they are growing beneath the soil
2026-09-15 14:52:27
9
Ola street 🌺🌷🌷🍾 :
In the book of hustle in any situation you pass through never give up but always remember you will die one day 😒😒😒😒😒
2026-09-15 10:25:05
10
FASHOLA⚡ :
in the book of hustle“Nobody sees the sacrifices behind the success; they only see the results. Keep hustling.” 💪🏽
2026-09-17 22:18:44
11
🇻🇪S. 🇪🇸 2 🇲🇽 4 🇦🇺 .😡 :
when I was born my mom coll me a man and I think it's was just a name I was playing with a car and she call me again stop making noise life is a beach 💔 man don't play that is when my life started 🤼🤼 to be a man is not a day job life fuck me up you have to plan yourself well to avoid had i no and I cry because I lost my father at 5 but All I have was a dream 🙏💔💔🤼🤼
2026-09-18 05:09:57
13
To see more videos from user @sando.plenty, please go to the Tikwm
homepage.