leave that one no be issue her boyfriend go buy another one for her
2026-09-11 02:46:16
34
big wizzy 👹 :
omo this one na boss😊
2026-09-10 22:30:20
41
nasty.blaq5068 :
Star you bee for that side 😂😂😂
2026-09-11 06:57:52
1
Ty $ 💰 :
I see you that day 😂
2026-09-11 00:10:19
1
Mercy Bright :
you go cry tire 😂🤣🤣
2026-09-11 09:12:50
3
gemini taiye @001$ :
just focus , nothing spoil 😆😆🤣
2026-09-11 11:52:58
1
Lottes invest 💹 :
everywhere go first blur 🤣😂😂😅😂🤣😅😂🤣
2026-09-11 00:03:24
1
OMEGA FIRE 🔥🔥 :
it's gone
2026-09-10 22:50:12
6
MÃRÇHÃRCOMEDY042 :
she don't know say nah portharcourt she come
2026-09-10 22:43:49
6
Star Guy :
Ah swear 😂😂
2026-09-10 23:24:50
1
IAM_PARA_BOY 001 :
😅😅😅 wahala
2026-09-11 00:00:19
2
Emmanuel :
I swear
2026-09-10 23:44:23
1
GIFT EMPIRE :
Otilor 😆
2026-09-10 23:59:29
1
smile idoma first king agye :
na bad guy you be ohh
2026-09-10 23:20:13
3
EMZY_ :
na just content shaa
u dey do video with front camera, person stretch hand carry ur phone u no see am,
even thou u no see am,as u turn immediately na him u see,oga he go provide am oooo,cos if na man dis thing happen,him go first grab dat person wey him see fr him back immediately.. simple...
2026-09-11 12:27:44
2
after life girl 👻 :
I go first cry 😭
2026-09-10 23:34:46
1
Ejima Desmond lfeanyichiukwu :
omo this guy no get joy😂😂😂
2026-09-10 23:57:13
1
Stëvhö_001 :
Bad guy
2026-09-10 22:20:43
2
darkkabu105 :
Guy
2026-09-10 22:14:36
2
To see more videos from user @brianofowerri, please go to the Tikwm
homepage.