@bigdaddyesss: Avoid them Leeches 📌

bigdaddyesss
bigdaddyesss
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 September 2026 22:33:29 GMT
119894
18225
730
1310

Music

Download

Comments

obinnaenzolight
obinna enzolight⚡ :
guy na we make them get that nonsense mentality
2026-09-11 06:26:46
1293
superstar_deltabwoy
Ericky Edison :
Girls wey guide nor dey really expect anything from guy, dem just wan fun and chill
2026-09-11 06:20:17
418
memphisayo
MEMPHIS ✘O💕 :
Na simp be their enabler na
2026-09-10 22:40:19
852
destiny_osas2
March 1st 🎂💔🪽 :
Nah why this generation go shock them, as them claim say them wise pass their mama, we go see 😂
2026-09-11 06:12:52
267
eleniyanoflynwood
哈利法 📸 :
I will never ask a lady for money, it’s your right to take care of me. I am the prize
2026-09-11 07:18:17
123
juciy374
Vanessa Gilbert Evil 😈 :
I got my man a gold ear ring And chain he got me an iPhone Air 🥺🥺🥺🥺🥺
2026-09-11 09:43:10
100
that_sweetgurl
that_sweetgurl :
I love to reciprocate 🥰
2026-09-11 08:41:18
73
sophia.zinny
Sophyy🥀 :
Me wey don spend a lot for my pass relationship wetin I gain nothing but pain 💔
2026-09-11 07:39:19
28
miminwa6
ASA NWA😌😌 :
My own be say if I never ask you for anything before and you never give me anything before no open your mouth tell me about your financial problems!!!! If you do normal you go see normal nobody be fool .
2026-09-11 07:08:45
21
yardofroses
Yardofroses :
I will loose interest my brother .. na you sabi
2026-09-11 09:57:03
5
sexybella236
Maya❤️👑 :
I no de buy 😏😏😏😏😏😏
2026-09-11 07:42:28
7
unpaidsavage
UNPAID SAVAGE :
na so one say mk i use my rent pay her own say god go bring another moni for moni wey i use 1 year save na once i run for my life the gal want mk me homeless 900k wey i suffer save omo
2026-09-11 10:51:23
3
chevbill
Chev :
That’s right bro
2026-09-11 10:47:06
1
amakor3
Preshyhuz🇳🇬🇩🇪 :
Is she mad!!!
2026-09-11 08:29:47
4
dr..ahmed.hussain
Dr. Ahmed Hussain :
As girls of this generation wise pass their mama na so guys of this generation wise pass their papa. 🤷‍♂️🤷‍♂️🤷‍♂️
2026-09-11 08:01:40
41
user6922419336812
Jayz :
Go to abroad and see what relationship looks like
2026-09-11 08:37:01
84
mayor7483
mayor :
Big girls no Dey expect anything for man 💯💯
2026-09-11 07:58:14
8
cameroontictokestelle2
Estelle 237 :
I will loose interest when a man ask me money if he never gave me a cent
2026-09-11 05:58:07
43
mrjohnson9818
Mr Dave👿💔 :
Na all this our guys Dey fall our hands
2026-09-11 09:20:50
6
vicsinz
SINz :
Men dan dey woke 😂 sharp
2026-09-11 04:53:03
40
To see more videos from user @bigdaddyesss, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About