Na the same thing wey I dey go through right now.
the guy I dey stay with, send message to my babe yesterday that It's high time I should leave because I'm being too comfortable in his house and it was never his intention for me to stay this long..
💔🥀
2026-09-10 23:38:24
35
Sophia ❤️ :
Shey one girl posted that you will think girls are mean till you see how guys dey treat their friend wey no too guide like that and guys said she was making it up that na their guys dey hold them up whenever e no too dey for them .
2026-09-11 00:13:43
38
ekow_ab :
Guyyyy, you go think say your guy na your guy until one setting. Perspective go change
2026-09-10 23:44:42
66
Chi💕 :
Who no go no go know 😂😂😂😂😂
2026-09-11 00:28:32
0
mayskana💀☠️ :
another reason to lock in cuz this guy no dey happy buh he no get option🥺🥺🥺
2026-09-10 22:46:26
47
Tegs :
In anything you do just guide bro
2026-09-10 23:21:01
25
Big belive 🤐🤐 :
wetin man do man 😭😭
2026-09-10 23:20:19
8
Jesse🦦 :
Me no fit ever stay with roommate
2026-09-11 00:31:56
3
MARVY🌴💯 :
Omo more reasons for me to make money it’s alright well seen
2026-09-10 23:47:32
4
@KFC Rapper :
Ajeh😔😭
2026-09-10 22:45:35
6
Adewale Lawrence :
Nobody is comfortable taking care of people for long Soo don't go broke for long please 🙏
2026-09-11 00:22:01
7
💞 Big B 💕🥰😇🙉🔥🔥💤 :
it's not really easy to stay with person ooo am a living witness 😔😥😥
2026-09-10 23:39:17
19
BLAQ 🖤 :
I swr I fit relate person wy I help omo the matter long I swr
2026-09-10 23:32:57
5
Betrayed 💔😢 :
omor e get one day me and my guys went to eat ...I no wan follow am but dem tell me say dem go Pay....as we chop finish bro those niggas left mine unpaid ...bro I have to beg the woman make I wash plate 💔💔😔😔
2026-09-10 23:22:03
5
EMMANUEL🚀 :
I don face am too then now I decided to stay alone
2026-09-10 23:34:55
6
the.real.mra :
i was with you when you have nothing😂
2026-09-10 22:46:03
8
To see more videos from user @official_sirp, please go to the Tikwm
homepage.