@magenicepikin1: investor nor be so we talk am 😭💔😣

💔😳....
💔😳....
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 02:56:42 GMT
29820
1978
132
473

Music

Download

Comments

deyungfrancisco.global
DE YUNG FRANCISCO :
who no let am enjoy am no be him drive the motor 😔💔
2026-09-11 10:25:47
5
thelostwanderer_
Onyx💎♊️ :
Una Dey fast for this “RIP” stuff oo 💔💔💔
2026-09-11 10:34:33
5
jennydebby03
🥹🥰Benita👩‍❤️‍💋‍👨💗🫂 :
Make God no let us buy Wetin go kill us 🙏😭😢
2026-09-11 07:32:24
118
dy.x.1
.D.É.S.T.Ì.Ñ.Y.‼️🪖💢 :
if the key go bring rip make we nor see am 💔🙏
2026-09-11 09:42:30
16
promzi_02
Promzi 🥷❤️ :
Apostle u commot leave ur homies like that e nor sharp oooo 💔✝️. Fly high mi man 💔🕊️
2026-09-11 09:38:55
0
goldex9boy
GoLdeNx9BoY :
Dem say if you dey fear nor do but if you do nor fear🥺 rip
2026-09-11 09:56:18
0
destinytrustgod0
Dy HK :
Na their house face my mumcy house o 💔
2026-09-11 08:23:36
13
almightycruz0
francis❤️‍🔥🕊️ :
and the girl no de post the boy before oo💔😢
2026-09-11 08:42:38
13
prince_olor
👾👹 Ɇ₦Ø₲łɆ Ø₣ ₮ł₭₮Ø₭ 🤡🤑 :
This can never be our portion in Jesus name 🙏🛐
2026-09-11 08:55:54
9
scobydoo963
SCOOBY...DOO🧃🥂 :
nor be saint saviour investor ?
2026-09-11 10:07:22
5
evilblessing8
ADA 💞💫 :
omo una wicked oh 😭 una just dey post FX 😭💔 person wey me and am together eat yesterday afternoon 😭
2026-09-11 09:17:27
3
rankybella0
. :
Omo E don quick dem edit FX and ahmed video 😭😭💔😭😭😭God nothing Dey this life o 😭💔
2026-09-11 09:51:31
2
kleverjarret
Kleverjarret :
over speed kills guys take it easy, if your hand never strong to drive take your time and learn well
2026-09-11 10:25:28
1
just.me53929
Just 🥹me💔💔 :
Omo na who I no ooo💔😭😭😭Ahmed come back guy
2026-09-11 09:21:12
0
tboyceleb
TREASURE BENZ 🙂‍↔️🎌 :
I know this guy nah😔💔
2026-09-11 09:49:23
0
sophiamama0
Sophia🦅🍏💫💙 :
Which one be them, no be too much over speeding?our youths no Dey hear word, no be everything be witchcraft 😪 may their soul rest in peace 💔🕊️
2026-09-11 09:58:54
1
wizzy_jp_yen
Evil Wizzy 💴 :
He worry mind
2026-09-11 08:33:21
0
prettypreciouslee2
Pain 😭💔 :
Omo this one go far ooh 😭💔💔
2026-09-11 06:41:12
4
david.deno2
🌿david.deno💐 :
Who be them
2026-09-11 08:14:22
0
unknowngurl063
unknowngurl063 :
Omor 🥹💔
2026-09-11 07:32:03
2
samlliebaby
Sexy baby🥰 :
Jesus
2026-09-11 05:33:37
2
To see more videos from user @magenicepikin1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About