@only1monsatrbtc:

MONSTAR$🆔💬
MONSTAR$🆔💬
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 04:40:33 GMT
180864
28205
447
2094

Music

Download

Comments

victorblack_sartorial
Victorblack Sartorial 🧵🧶🪡 :
Naso i take Dey collect Cain for her that year 😂, we are still together shaa, went to the same UNI with her, expecting our first child soon🥰…………
2026-09-11 20:45:09
2011
vtb424
𝘔𝘳 𝘊𝘑🧃 :
How una take dey love for sch , dem hate me kpa 🤣
2026-09-12 05:45:37
657
lbrty.blky
Çëlëbrîty Blâçky 🧃 :
Omo I just de miss the money way I carry find money way no fell out anything 💔😩
2026-09-11 15:32:04
143
starrtika2
𐙚 𝐒𝐭𝐚𝐫𝐫 𝐓𝐢 𝐊ä 𐙚 :
Sir his not feeling fine 😭😂nothing I no do for this boy for school I even write all e notes 😂😂 If I de write list of noise makers I no de put e name 😭😭😂😂 Omor ehhhh
2026-09-12 07:08:58
105
miwaaboy
MIWAA OF LAGOS 🌸❤️🫶 :
I no de always Write my Notes myself 😁😹😹
2026-09-12 11:07:29
5
fine_ass3
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
He write my notebook from jss3 reach ss2😂💔 mennn I miss secondary school
2026-09-12 10:39:41
5
ydk.me.so.stfu
འ🪾 :
Person wey exclude my name from latecomer list She still con be Head girl and principal pikin😔 May Good things find her wherever she is now🤍🙂
2026-09-12 10:10:12
82
mi.ch.ael26
bigiyke :
aswr Broski' she go even collect pen cancel my name for names of noise makers....,🤦😆🤦😆
2026-09-11 09:32:09
42
hidden4355
HiD 🦅 den 🌺 :
All these things bring back memories u guys took advantage of us back then a lot
2026-09-12 09:48:27
6
pretty_umi_
ℳ𝓈.𝒰𝓂𝒾🍒💸 :
All the boys wey collect Cain for me that year🥹I go wan collect six strokes them go share am amongst themselves collect am🥹…May Allah protect and bless all of them🥰
2026-09-12 02:45:23
34
mi_m125
Mimi 💕• :
This boy go help me copy note … still write I love you for the margin line 😭😂
2026-09-12 07:19:06
37
wire4lyf
wire4lyf :
This 2 have something in common 😂
2026-09-12 06:49:58
67
widom15
W.I.S.D.O.M🦦🪖 :
Omo she no Dey write my name for that book 💕🍀
2026-09-11 21:00:16
10
cruise.berlin5
LA CRUISE DE BERLIN :
remember when she give me her school fees to change my phone kaii @chibuzor keep resting 💔
2026-09-12 21:22:11
14
To see more videos from user @only1monsatrbtc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About