Naim them the Waka the pass each other so 😁😂
And na we come carry their both fight for head.
2026-09-11 17:29:43
3
derickrash10 :
Which part have this ascent bcs r like am mal 😂😂
2026-09-11 21:09:57
0
Temmy Lopez Xerxes :
So them dey waka dey pass each other na you dey tell me so ?
2026-09-12 08:14:05
3
Etadafe :
So them dey waka dey pass each other ??
2026-09-11 07:55:01
56
Soccerworld :
Omo this boy get sense pass some prof.
2026-09-11 10:44:07
19
K.MARINE :
yes, dat y me & u dey alive by d mercy of God, nor b say devil never take permission for our mata b4 na God nor gree for am, so dis video say it all
2026-09-12 05:53:22
0
Flex300 :
this boy get sense pass most of our parents and 50% of our youth in this country bkus reason am well his very right but the pride of being senior man no go allow u say the truth
2026-09-11 06:47:32
38
Maria💋 :
God and devil Dey use us play game dem Dey see who go win soul pass me I don follow devil make God no vex
2026-09-11 14:36:54
13
Bros Eddy :
Continue to follow this boy too sabi 😅😅
2026-09-11 06:05:07
9
nowiiee :
Who be this boy 😂
2026-09-12 01:21:26
1
David Salon Midrand 🇿🇦 :
Devil is not a bad person is a messenger to God before devil do anything he will take permission from God
2026-09-11 17:01:25
2
MR_Prototype :
Them they waka pass each other 😂
2026-09-11 05:26:34
10
P_signature :
wetin pastor wan fit preach give this boy like this now
2026-09-11 09:31:11
8
Moses Wilfred Tubolayefa :
I just start 🤣🤣🤣
2026-09-11 21:11:10
0
Emmanuel Itoro :
This one big o
2026-09-11 16:19:24
1
Finally Finally☯️☪️ :
amazing one
2026-09-11 10:37:58
1
Idisilaw24 :
Edesiri
2026-09-11 10:33:11
1
iiiee15 :
this one enter[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-11 13:09:51
3
C.I.P. :
he dey stay for Nigeria no doubt
2026-09-11 08:36:40
2
Michael Sikora :
Una go think say na content how God and devil go Dey the same place
2026-09-11 21:31:02
2
Boombaby :
Abeg no confuse me too oo this Edesiri 🥰🥰😂😂😂
2026-09-11 10:13:18
3
David :
this boy dey talk like Perez
2026-09-12 06:23:25
1
NAKAMOTO :
God dey send devil message to suffer and to destroy people wey God say he loves so much,all the name of to know people wey really love am
2026-09-11 06:11:54
3
To see more videos from user @gifted.eminent1, please go to the Tikwm
homepage.