@ahmed_cc:

👒ᗩᕼᗰEᗪ🐋🕷️
👒ᗩᕼᗰEᗪ🐋🕷️
Open In TikTok:
Region: US
Friday 11 September 2026 06:46:45 GMT
48075
7794
157
6019

Music

Download

Comments

a40449
JUSTADE❣️ :
Omo u just remind me oo 😭thank u a lot but stop shouting abeg😭😹😹
2026-09-13 19:43:15
0
ayomikun544
January 5✨🌸💕 :
i never buy bra and pant for myself since I was born nah my mama dey buy it for me😁😁😁
2026-09-14 12:34:38
1
aryobhamhi
Just bamhi❤️ :
This year don finish already,I don add am to my bucket list I go buy before next year ileya,Eshey sir
2026-09-13 21:53:27
0
crownbiz01
CROWNBIZ🧕🌙📿 :
I never buy bra and pant b4 since them born me,na my mama still Dey buy am till now ,I don’t even know my size 😭😂
2026-09-13 21:02:18
0
_iamteniola_mine40
OLABISI TEES & MORES🤍🛍️ :
Leave me alone pls 😹😹😹
2026-09-14 00:43:05
0
hon_super1
HON_SUPER🦜🔊📿 :
Iwo se Mon
2026-09-11 15:24:48
26
basheeroh87
Basheeroh🧕🤎 :
Motigbo don’t shout on my head jare 😭😂
2026-09-12 15:06:51
0
denike151
Styled by oyin ✂️🛍️🧵👗 :
Mio like pata nhi
2026-09-11 16:58:35
2
polishedbyjoyce
Lash & Nails tech in Offa poly :
I no go buy am sehhh💔😂😂😂
2026-09-12 18:44:10
2
tola6415
Tola🫩❤️ :
My sis streak me😹😭abeg wetin she mean?😭
2026-09-12 15:08:46
1
christianahoyetun7
Tainah babe :
how did you know 😂😂😂
2026-09-12 07:50:07
3
lash_by_temmmy
lash_tech/Cluster-in Ibadan :
E send owo si mi🤣
2026-09-12 09:50:53
3
rikky.babe89
✧༝┉˚❋𝓡ℯ𝓷𝒾𝓮*˚┉༝✧ :
i no get money for pant oooo pant self done cost this economy😏😏😏😏
2026-09-11 10:26:10
1
bigmosun1805
🥹💕Mosunmola❤💍💋💄 :
Mitigbo......elebami soro tii
2026-09-12 14:21:53
10
bushola7
slimT🥰😍🏵 :
mio kin wo
2026-09-12 10:25:28
1
proudlycelestial1
BIG_ARIKS💜 :
ok sir 😂
2026-09-11 22:44:28
1
smallpepper90
Anike AKA small P💪 :
I no very get the money ni ooo😏
2026-09-11 14:20:37
2
olatosin28
OLATOSIN🥺🎀💕 :
Pata too cost babami🥹
2026-09-11 07:05:22
2
ewatommylola50
ewatommylola50 :
3500 ni pata eyokan 😭😭
2026-09-12 00:07:17
2
omowumi4926
Temiloluwa 👩‍🎨 :
My mom know get choice she later help me buy it how dem go Dey sell one pant 1500 2000 😂
2026-09-12 02:19:41
3
To see more videos from user @ahmed_cc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About