What I don’t know is how they know the price oh and the owner of the shop no go talk
2026-09-16 12:06:56
0
K A C H I l :
We’re in business now 🤣🤣
2026-09-11 08:13:49
238
unknown :
dey call name before they send money
2026-09-16 18:53:33
0
✨™️BUFON DE NXDOR™️💫 :
Wat is de meaning of Chala chala
2026-09-11 12:27:49
49
ahmedsaleem311 :
i no go mind if na like that boys go dey come my shop do middle man.😂
2026-09-15 10:37:30
2
CHUKWUEBUKA♥️🦅 :
guy you bad 😂😂
2026-09-16 18:52:26
0
Iwe ego 1 na Agulu :
180k gain just for 1 day 😂😂😂
2026-09-11 20:20:40
76
divablisspure ❣️ :
content aside, that material is very nice 👍🙂
but today he no add plenty gain oo
plus the way the oga was minding his business
2026-09-16 07:45:21
9
Steford :
Oya guy run me 20k from your profit make me sef use am guide. 😂
2026-09-15 11:22:08
2
Famous :
Nwokem why you no come my chop 🤔😂?
2026-09-12 22:08:33
8
𝔻 ℕ𝕖𝕨𝕞𝕒𝕟 :
abeg I need this for my baby she don too try for me 😫😂
2026-09-11 15:25:17
8
prevoltz :
una don dey cast our birth right way of making money
2026-09-16 08:48:20
2
George Vegaz :
guy you go soon buy Bugatti
2026-09-11 08:21:11
73
BWchika :
So now you know the price and you know the shop, and you to avoid middle men. 10/10 skit
2026-09-11 11:39:22
12
SAGRES🤴 :
You get Turkish Ankara?? Nah wetin I dey find b that !
2026-09-11 08:07:03
24
JASPER BENZZ💯💯 :
Bring me back.
2026-09-11 07:50:46
70
Anezi Electrical services Ltd :
guy!! U 2 day active
2026-09-11 08:28:29
5
𝓚𝓤𝓢𝓚🪖 :
Say no more 😂
2026-09-11 08:00:04
5
Austino🇨🇦🇵🇹 :
your profit na sharp 180k
civil servants salary 🤧💔
2026-09-11 09:56:07
6
Olisa Chukwu :
how far guy make we see na expenses on me
2026-09-11 08:25:00
7
Makizee. :
I love the Igbos for this...Igbo Man no fit tell you say hn no dey sell something, hn go find am for you, you fit just sit tire while they go "warehouse" go bring am come 😅
2026-09-11 10:31:31
7
To see more videos from user @vadoskit1, please go to the Tikwm
homepage.