@olaoflagos_: Look at who I met at carlohanigeria, Sister Kemi 😁 The AiMOGA Mornine M1. #fyp #Tech #future

olaoflagos_
olaoflagos_
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 07:40:48 GMT
1066937
200758
4774
11984

Music

Download

Comments

ajibola1394
Ajibola 🪖 :
If agbero for Lagos catch this robot na to sell am for iron condemn 😂😅
2026-09-11 09:01:22
8848
justoma7
IJEOMA ᥫ᭡ :
Una wan replace peller wife ?
2026-09-11 09:10:53
1969
fargo_krabs
Mr FARGO 🥷🏽 :
60 million keh, money for AMG coupe 😂
2026-09-11 08:14:55
7454
prettylitsim3
Litsim_Artistry🤍 sango ota :
Make kemi no go shook me knife for midnight 😂😂
2026-09-11 08:35:59
5978
atmoss0
AT—MOSS😎🌚 :
63m 😳 ontop robot wey Dey walk in small letter 😂
2026-09-11 14:58:01
295
june70603
MoRaYo :
I for buy am buh bandit go kidnap am
2026-09-11 08:16:40
639
jamescreed531
james creed :
10 years later
2026-09-11 07:58:13
1557
gbola.han54
gbola han :
did I hear sister kemi 😄
2026-09-11 20:20:04
2
boyrusty_01
Billion Dollar 👑 :
No be Jarvis be that?
2026-09-11 19:37:52
4
biolah_001
APOLLO🥷🏿🖤 :
Make she tear step first 😂😂
2026-09-11 19:59:56
2
factor808
Factor :
Na mp speaker dey talk
2026-09-11 19:51:18
4
big_vic86
ꪜ FOR ꪜICTOR🎭 :
you don watch sonyeri??
2026-09-11 19:54:24
3
kemicwealth29
Kemi🤍. :
Kemi keh😹😹😭
2026-09-11 22:56:41
8
ajisha247
💎 𝐀𝐉𝐈𝐒𝐇𝐀𝐅𝐄 💎 :
63 million 😂 I go just order 100 Kami’s from village
2026-09-11 08:44:35
1286
segundc_1
BIG_OLA :
If robot never kill one person una no go rest 😂😂I
2026-09-11 21:03:13
39
dexterg2707
Ojima Dexter :
For country wey job no dey una still dey invent robot to take over human being job 🥺
2026-09-11 17:59:23
118
howardwilson747
Wilson33 :
Until the eyes turn red and e k!ll you 😂
2026-09-11 08:02:46
157
To see more videos from user @olaoflagos_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About