@werey_official: I no fit sleep last night . I just Dey turn for bed and my heart is still beating fast 😭😭😭😭

werey_official
werey_official
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 08:45:49 GMT
106773
22742
352
2810

Music

Download

Comments

keturah999
𝐃𝐚𝐫𝐤 𝐊𝐞𝐫𝐫𝐲!♡︎❥🌚💕 :
Omo that means I be man already 🤣🤣 cus I too mumu
2026-09-11 14:42:17
499
fani_apparel01
F A N I 🌸 :
I buy my ex watch, we break up the next day Goddd I no fit heall😭
2026-09-11 09:54:39
2367
desiree_dokubo
DEZZZZZ :
Na why dem be providers. I’m no provider 😂😂
2026-09-11 15:02:03
203
toviasammy
𝒯𝑜𝓋𝒾𝒶💞 :
“My card work”….😭😭
2026-09-11 10:18:42
803
bagsandpamsinwarri
Shopwithcy🛍️ :
Jokes aside 😂 she’s saying the truth 😂
2026-09-11 10:25:39
1361
omojo_6
. :
😂😭😭😭 if you wan buy them gift sef na that time you go know all your body go the pepper you
2026-09-11 09:36:20
363
wilsonchristabel18
Princess christabel 💗 :
I paid for our date 150k, I nor breathe for days 😭🤣
2026-09-11 18:54:14
2
thewoman_kingnelly
N💞E🌹L🦋L🌺Y :
😂😂😂Guyyy I buy perfume for my babe .. Headache Dey do me since
2026-09-11 09:31:00
988
thisisessiee
Essie✨ :
your card work keh😭😭
2026-09-11 08:54:18
794
mikarahhenry
mikarah🇬🇭~🇳🇬 :
I bought slides and clothes for my babe...E be like say make I die ahhh
2026-09-11 13:58:59
2
n.i.eee
Saint Stephanie :
The one I do last year September still Dey haunt me for dream 😭😭😭
2026-09-11 14:47:38
0
1billionfx
1BFX :
the comments are crazy
2026-09-11 17:11:17
1
she_keeynah
She_keeynah :
40k sneakers wey I buy for my ex 5 years ago still Dey hunt me
2026-09-11 16:57:18
89
kamsonancy4
𝒞𝒽𝒾𝓀𝒶𝓂𝓈ℴ 𐙚 🍓🌸🍓 :
I pay for man hair cut next day body begin scratch me 😂😭
2026-09-11 14:25:40
170
bemis_kitchen
Chef Gbubemi :
And I go collect that money either by hook or by crook😅
2026-09-11 09:38:45
197
adafabrics
Adaugo❤️ :
First time I lent my husband money was the last. I no gree am rest,e Dey do me like say he go run 😹😹😹
2026-09-11 11:45:22
139
ehisdiden7
Didiiii🌸🌹 :
And my card work 😂😂😂😂😂😂e for nor work ?😂😂😂😂
2026-09-11 11:05:07
29
shirley_erley
Shirley🫧 :
I swear I buy man something of 5k I think am for dayssss I regret Infact make he send my money back 😫😭
2026-09-11 11:15:53
65
To see more videos from user @werey_official, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About