@captainaladin: Avoid problems if u get match for that place ooo#kaduna

captain Aladin
captain Aladin
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 11:46:52 GMT
217577
33283
775
1733

Music

Download

Comments

mathewotoro
Mathew Otoro :
Oga una get mind go play match for Rigasa 😂😂🤦🏾‍♂️
2026-09-11 14:29:00
782
oldspur104
Godsluv™️ :
as a captain, leaving your coach in times of challenges is cowardly
2026-09-12 07:54:04
139
giulia.gwinn586
Giulia Gwinn :
this guy don show us 1 video way him day play ball? ⚽
2026-10-30 12:57:07
0
evil.savage667
🪂 :
We they win 1:0 nah me score 😂
2026-09-11 12:20:44
1761
muhammed93285
me taqama da shugaba S,❤️A❤️W :
bro why nah 😂
2026-10-29 07:15:18
1
youngforever930
youngforever930 :
You de always get story
2026-10-29 14:46:16
0
tarabaportraits
SAMAILA UMAR :
Comeback and play again we done repent
2026-09-11 17:33:30
534
_ikem77
♍️~¡KECHUKWU :
After final whistle broo just find your way!!!!🤣🤣🤣🤣
2026-09-11 14:24:49
239
dan_jo34
Dan_JO🧃 :
Guy laugh wan kill me 😂💔
2026-10-29 05:51:06
0
umb_kd
The Firefighter :
even me wey dem raise for kaduna North sef no dey go rigasa or tudun wada. omo i no dey pass kawo
2026-09-11 14:18:47
167
a.didad
Ahmad_Didad :
Smart move 😂😂
2026-10-30 17:34:18
0
gental80
BIGGEST 3⚽⚽⚽🥉🥉🥉🥉 :
Kawo na the same thing ooo if U win U cry if U lose U fit still cry U score many goals na problem
2026-09-12 07:58:42
25
elvisiano5
Elvisiano :
The last thing your coach see before he faint😭
2026-09-11 14:43:45
76
dobbermannnn
𝖑𝖚𝖈𝖎𝖔 :
Even Us Hausa wey dey Tudun wada we no dey do Nonsense for That Area 🤣🤣
2026-09-12 08:44:58
92
yusuf_abu_ilyas
Yusuf Abu Ilyas (Ameer) :
Your head get oil bro na my area be that i swear u wise o make u no lie you 😂
2026-09-11 14:17:29
280
i.amkhalifamsy
ХАЛИФА :
Bike on a standby over ❗
2026-09-11 14:04:45
110
halal_noorardo
NOOR♊️ :
Guy, na you wise pass. THERE IS LIFE AFTER FOOTBALL 😂😂😂
2026-09-11 17:27:58
207
yusufadeola111
Yusuf Adeola :
Wait why your bike man go Dey stand by 😅😅
2026-09-11 14:49:22
52
maccipha
maccipha :
Sharp guy 😂
2026-09-11 14:29:17
9
bobskyofabuja
September11 🎂 :
you be wicked man you leave coach run come house
2026-09-15 03:38:53
5
hakeem.koks001
@Hakeemkoks :
wise man 😹🤣
2026-09-11 13:54:27
6
aliyubataa
bata. :
we score 1-0 na me score
2026-09-12 05:50:34
16
obenta1
Fishbase :
you are not a teamplayer. you help your coach.😂😂😂
2026-09-11 14:56:21
5
dee.raptor
Dee Raptor :
Wetin my eyes see for Yusfon U16 competition finals 2008 for Tudun Wada😅. i never went back there again.
2026-09-11 17:13:24
15
blackmoe_michaelz
Moe :
Omo na same thing happen to us for trikania I sha run, na on Monday I hear say na police van carry full team come back sabo and they break coachy leg
2026-09-11 17:46:47
6
To see more videos from user @captainaladin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About