For una way Dey always put energy for person matter how far 🤣😂😂
2026-09-12 14:19:47
0
debbiesballoons and suprises :
i no kuku ma dey put mouth for people relationship talk more of marriage 🤣🤣🤣
2026-09-12 13:01:15
0
Mide 😍 :
Any day I won tell any married woman make they leave thier husband make God kill me that day 🙏😩
2026-09-12 10:04:36
49
Brownie :
Ahhhh this one no too much for us?? easy on us Regina😂😂😂
2026-09-12 14:04:45
0
omoladakinola :
I stopped too after my friend wey we go to human right to complain about her husband beating and abusing her,return back to her husband without informing me..
Na for status I see them.. with a song that anybody wey won separate her from her husband will die..
I shock..see person I dey try save..
I don dey mind my business since then..
2026-09-12 11:08:01
21
Honey’s collection :
I wan believe they collect her phone write this thing oooo
2026-09-12 13:13:06
6
Zeeofada🦜🤍 :
I no no kuku put mouth before 😁
2026-09-12 05:04:31
10
vivilove :
We’re she post this one so?
2026-09-12 05:51:31
7
mummyJ3 :
Ok no vex ooo we no go put mouth again
2026-09-11 22:17:34
7
Oyin🍯❤️ :
Gbammmm 😂
2026-09-12 00:48:20
1
favybeauty🥰 :
Na ai😹
2026-09-12 15:07:03
0
Lizzyorganicskincare :
😹😹😹😹debby
2026-09-12 01:39:41
0
OLAOLUWAFIMIHAN :
When they tell you to mind your opinions on other
people's marriage! Here is what they meant 😹😹
2026-09-12 14:27:48
1
Bukhorlami :
Online in-law them 😂😂😂 make una mind ur business o 😂😂😂😂😂
2026-09-12 14:20:55
0
Adunni Ade😍🥰♥️♥️ :
lobatan 😂😂
2026-09-11 22:34:13
0
D Rainbow :
Ai right?
2026-09-12 13:44:50
2
To see more videos from user @debbybeststore, please go to the Tikwm
homepage.