so nobody fit thanks this guy way post this thing boss I appreciate you oo na man you be I swear
2026-09-11 23:43:30
58
Jackiesmith :
You go ask for bread and receive bakery 🤲🏾
2026-09-11 21:47:33
58
V̷e̷r̷i̷f̷i̷e̷d̷ G̷e ☦️ :
bank transfer no dey my business ads
ooh
2026-09-11 16:21:25
10
Depression :
my own de ask me to add number 😪
2026-09-11 16:40:36
42
FARUK_JNR04 💎🎭 :
Bro my own dey show me to verify phone number, I fit verify with Nigeria number ?
2026-09-11 23:19:06
5
BiQ Naira 🔥🚀 :
Guy all an same 😂😂😂
2026-09-12 06:15:40
0
Omo Iya Tao :
How I fit run ads on TikTok
2026-09-12 07:25:08
0
♑️ 🌴 Ïňvëšțøř mäřïø 🌴 ♑️ 🐐 :
Omoh I don waste moni gan oo
2026-09-11 17:31:11
6
josephfxkevwe :
Thank you so much boss I really appreciate wetin be the Interests for hookup Abeg boss 🙏
2026-09-11 16:30:16
17
Last🌴born 🪖 :
Sure for u Ejeh
2026-09-12 06:24:26
0
NOAH✝️ :
Bro do TikTok ads for us
2026-09-12 02:38:34
1
😈Lanre🫀 :
Check dm boss
2026-09-12 06:46:26
0
zevide3 :
but nah boost u boost ur own
2026-09-11 16:30:52
5
___ÃBÐŨŁSÃMÃÐ🪖 :
Bruh Abeg nah only the format I need now, I don understand this ads now
2026-09-12 06:58:48
0
Dark soul💔🤧 :
i no gree me add money for my own ooo
2026-09-11 19:22:31
5
YOUR SELF :
Please which kind of thing can I post if I want to do inbox me ads
2026-09-11 17:17:43
9
MR KN :
boss for the interest wetin he go be for celeb
2026-09-11 15:36:04
5
Constant :
Boss God go bless you for this update. your own no go spoil anything you day find you go see am. God bless you my brother. You no go ever regret or lose anything for this life. God bless you.
2026-09-11 19:29:45
6
𖣂︎ :
Brr interest for male celeb actor
2026-09-11 18:10:51
5
ba sh $ :
All this one no sharp 🥺
2026-09-12 08:56:46
0
Yöüñg Lätëst :
Please let me have your WhatsApp details i wanna asked you something
2026-09-12 08:14:19
0
Akanbi :
Anytime I want to had fun on Facebook ads is just always stop here 😔
2026-09-11 22:46:42
1
To see more videos from user @naijafilms2, please go to the Tikwm
homepage.