@falohjagaban: TRENCH FEST THIS OCTOBER 11th - London .. .. #fyp #faloh #foryour #reels #tiktok

Faloh 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
Faloh 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
Open In TikTok:
Region: GB
Friday 11 September 2026 17:39:52 GMT
93662
5950
379
1657

Music

Download

Comments

omoshalewaoflag
Shally :
Me wey Dey Canada get gist pass who Dey Nigeria aje 😂 and e Dey pain me 😭
2026-09-12 14:54:18
51
tamed.rehab
tamed.rehab :
You see that gist 😂😂😂 gist for 2hrs end it with don’t forget me oo you will hear no problem
2026-09-12 08:35:52
268
baldee30
Dee 🫧🫧 :
Be like my mama dey follow you 😂
2026-09-12 05:41:03
148
adelove95
ABAYA SELLER IN SAKI :
If your abroad friend send you this herself wetin it mean?🤣🤣
2026-09-12 08:06:26
59
jadey_sola
QueenJade🌊 :
Na that first one my mama dey use, she fit use 3hrs gist me to bill me
2026-09-11 17:49:56
86
koladesemilore
Kofiowosere Tiakola :
na me even dey gist them about Nigeria and e dey pain me
2026-09-14 20:01:37
0
roses.future
Ololade :
How do we get the ticket ?
2026-09-14 19:49:15
0
rajidestiny
Raji Destiny 🇨🇦 :
Faloh ti cast update yi 😂😂😂
2026-09-14 15:33:14
0
aab159autos
A-A-B 159 Autos :
Thanks God say we no get COS issue for this Canada 😂😂😂😂😂
2026-09-14 18:02:53
0
olaidelove
olaidelove :
Na my brother be this oo
2026-09-14 18:56:21
0
oropo22
Adewumi Akinwale :
Na my papa dey send me my area news 🤣🤣🤣
2026-09-12 15:51:31
13
god.first.daughte6
ASHABI GOD FIRST DAUGHTER💯 :
Na me and my boyfriend be dat we be amebo if you do amebo reach us your life don spoil😂😂😂😂😂😂
2026-09-14 14:46:24
0
torera422
torera ♥️ :
nah watin I tell one my friend be this oo, gist me first before I send money
2026-09-12 09:35:28
20
omoboodalaide
Oláńrewájú Ọmọbọọdalaide :
Faloh Jagaban😁, it was nice to have you on our space last night. I was the Co host. Thank you baami
2026-09-12 08:05:32
12
tolulopeadunni001
Tolulope Adunni❤️ :
Omo iya Tolu bawo
2026-09-12 09:51:24
17
olu_prosper
Olu_Prosper :
You don show me way like that 😂😂😂make I go test ahm on my friend
2026-09-11 17:47:21
18
sharonbaby3211
Sharon❤️ :
Dat gist u no lie oooo,na my sister b dat ooo🤣🤣🤣🤣
2026-09-12 09:12:20
14
olaniniola
Nini O LA :
Omo!!!!!!!especially family abosi!!!!!😂😂😂
2026-09-12 15:59:23
6
horpyemy1
horppy :
fakoh no well I swear 😁😁😁😁
2026-09-12 10:42:08
5
ademi_997
Ademi👑 :
Nah that bad gist them dey like 😂jus gist dem you jus build ur house or buy new tin Omo 5naira u no go see from them again
2026-09-12 12:03:12
7
alagatogbaski
Dambecky Alagatogbaski may 24 :
Thanks for d info😁
2026-09-13 15:14:44
2
kemisanwo
O_Sanwo :
camera down nko
2026-09-12 23:05:53
1
tokkscoutureandfabrics
TOKKS COUTURE AND FABRICS :
motigbo
2026-09-12 10:30:51
0
yeyeadesewa20
👑YEYEOGE ASHAB👑Taurus♉️ :
Na my papa be that 😂he go say Jummy Jummy kilosele ni eko… Omo na so I go put race😂😂😂
2026-09-14 10:11:26
2
To see more videos from user @falohjagaban, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About