watin give u diz courage bro 😂😂 e fit kill me oo 😂😂
2026-10-15 01:46:05
166
Ozo_Dimbus :
Mommy dey give assist like KDB
2026-10-15 11:05:33
36
Sage :
Mummy na Fabregas
2026-10-15 18:47:13
0
Pase🚀 :
Be like you na pro Tinubu ooo, nothing concern you and wetin Dey go on for naija I swear !!!!!! Ano get mind follow woman talk with wetin Dey go on for naija rn [Laugh approved][Laugh approved]
2026-10-15 13:48:04
1
Yung AlhaJi :
the mama go respect you guy 😁😭
2026-10-15 20:19:27
2
Kïz zY :
Wetin give this guy mind fit kill me
2026-10-15 08:10:05
19
ODG🥷🦍 :
How Una take dey get mind talk to girl 😂😂
2026-09-12 08:26:25
487
ALL BLOGS :
her sister is jealous oo
2026-09-11 20:53:37
296
lagosprice_hub1 :
You de gimme liver
2026-10-14 21:07:50
0
Boi Alone 👿👿 :
Confidence na water
2026-09-11 20:58:53
182
Rayyy 🐐🛞🕸️ :
nha everytime your phone dey low 😂
2026-09-11 22:50:21
79
plato.perry0 :
Mommy na KDB. 💯💙😩😂
2026-09-11 19:59:27
191
iamprincekwam :
mummy na Tzolis, king of assist.
2026-09-12 07:05:57
15
Only1Capital🌊☃️ :
I think this is jabi lake mall ?
2026-09-12 08:43:25
18
Himzers :
mom was getting rizzed up
2026-09-11 19:43:33
36
SAMMY'X :
her mom was like make one person sha carry you comot you don dey lucodate for house that is why she gave him a chance
2026-09-14 21:36:31
20
godpoweraugustine6 :
na man u be
2026-09-11 20:42:09
19
Jonnegy :
Confidence on a 💯
2026-09-11 20:42:42
16
kenneth.arinzechukwu :
Bruno in mother form💯
2026-09-11 20:16:02
20
Paulo :
Real mom
2026-09-11 19:43:39
9
doneco19 :
So you go soon fuck am now
2026-09-13 00:30:16
1
. :
this your confidence na heavy step
2026-10-03 14:32:13
1
Eastmanlife :
I show my mom this video, she say na Ai
2026-09-24 10:22:48
5
MendyMill 🇳🇬✈️ :
Mom Cool
2026-09-12 03:10:22
5
To see more videos from user @davis_greene001, please go to the Tikwm
homepage.