@that_boy_biggs: Omoh #viral #goviral #fyp #relatable #biggs

BIGGS
BIGGS
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 20:14:13 GMT
8754
983
35
126

Music

Download

Comments

damien230907
𝓓𝓪𝓶𝓲𝓮𝓷🖤🖤 :
una de press money true true???
2026-09-12 06:11:14
6
leoshellbyoffical
ʟᴇø_ѕʜᴇʟʟʙʏ 🔵 :
i.no dey press pass advice
2026-09-12 18:40:07
0
miracleboms4
EVENT 🧑‍🔧 :
Bro 500 😂
2026-09-12 11:52:47
0
rosesandra090
believe :
i go lie for you
2026-09-12 12:52:53
0
kadimatech
kadimatech :
Many things Dey sub
2026-09-12 07:41:41
0
the_only_dante
Dante :
The settings Dey like mad
2026-09-12 15:03:45
1
davina_ernest18
Davina 🌚 :
E no pass sub 😂💔
2026-09-12 13:36:22
0
.josiah30
Josiah😁😁 :
una the press Money??
2026-09-12 17:37:16
0
iambenzino
Benzino 🇳🇬 :
Wait! Una de relationship self 🤔… waiting una de tell them girls, talk to say she rate me.. how una dey do this things 🤦🏻‍♂️
2026-09-12 17:17:43
0
ice.ricch
ICE RICCH :
Nah una Dey press pass
2026-09-12 14:29:05
0
ophicial_icee
🧬💨Thugger💨🧬 :
Una de get girlfriend 😂😂💔
2026-09-12 09:50:51
0
dannyglobalelect
DANNY GLOBAL🌏ELECTRICALS :
Omo e get some kind settings wey u no fit see me.. na y I no get bby oo
2026-09-12 14:50:42
0
ferdinard_world
FerdinardWorld :
una dey even entertain the girls omor mehn
2026-09-12 12:56:28
0
jairus.15
JAIRUS 🏺 :
Omo una too do
2026-09-12 11:46:19
0
michaelmd6266
Mᗪ ♱ :
i shock too my guy 😭💔😫
2026-09-12 11:21:29
0
chidera.izundu0021
Dera :
wait oooo so una dey give woman money me I no know ooooo
2026-09-12 04:45:53
0
hayatullah285850
Hayatullah :
So Una de even get girlfriend???
2026-09-11 20:35:20
0
kenny.black8652
KENNY BLACK ⚫️ :
make Una de press make she de gimme abeg 😂
2026-09-12 10:20:52
0
rockford_ctb
Rockford CTB :
the first guy guild ooo 50k the second one try self 5k Omo me and the last guy shock like una really dey press money nawa ooo😎
2026-09-12 12:10:27
1
To see more videos from user @that_boy_biggs, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About