I don follow u
Na family we be
Kombo no go drivecany wedge between iur two clubs
2026-09-12 09:40:06
8
Itss_ayieta :
I love Manchester United and support them but my goat is Messi and love Barcelona 😁
2026-09-12 15:52:37
7
M Bellay :
Ar don follow u fr dis good tok 👌👏
2026-09-12 10:00:02
7
Zain Naserdeen Suleiman Kwoku :
I'm a man u fan but I didn't gree with what you are saying
2026-09-12 09:05:57
7
Virgin Wizzy :
make una dey speak for una self, which one be say Manchester United and real Madrid will always be family
just because I'm a Manchester United fan does not mean I'm a real Madrid fan
2026-09-12 11:46:07
5
Dremo :
barca give man u wetin no good for 2 Champions League finals
2026-09-12 07:59:06
3
Cereal🥞🍵 :
all is correct except no 5
2026-09-12 16:26:49
3
Decommentator2026 :
We no be family , unah wey chastise Ronaldo for saying the truth tah
2026-09-12 03:57:42
3
coded_1998 :
Kombo just wanted to create division between Madrid and Man United fans
2026-09-12 20:26:48
3
JSMDM :
me and real Madrid no gather dey oo
2026-09-12 13:01:32
2
OLA🌚💥 :
All this old glory fan base 😁
2026-09-12 14:54:34
1
Online agent Eliud :
I'm a Manchester United fan but messi is my Goat 🐐 and a diehard fan of Barcelona as well 😂😂
2026-09-12 18:43:54
2
darbling :
what makes you think man UTD is bigger than Barcelona
man UTD fans and Madrid fans team together to face only Barcelona
2026-09-12 11:15:08
1
Big wiz 💪 :
I want to marry you 💍👰♂️🤵
2026-09-12 19:29:52
1
E🌹L🌹V🌹I🌹R🌹A❤️ :
and that's on period 😂
2026-09-12 11:27:46
0
Johnofunclemike :
na God go bless you for me
2026-09-12 19:59:45
0
Unusual Spencer :
we all love her right?
2026-09-12 18:35:48
0
Áigle :
Let Kobbie Mainoo first win 5 games in a row 😂😂😂😂
2026-09-12 13:53:56
0
To see more videos from user @princessofunited_, please go to the Tikwm
homepage.