@alphaextras:

𝗔𝑙℘Ꮒ𝚊ﮩ🪽
𝗔𝑙℘Ꮒ𝚊ﮩ🪽
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 September 2026 21:41:51 GMT
110201
20467
221
1420

Music

Download

Comments

peace.chidimma0
sparkles🌠 :
i swear na just greetings join us🤣😂
2026-09-12 09:37:56
237
prettyjessy_9
Jessica🥹💕 :
Na dat short girl dem Dey call me😩😂
2026-09-12 16:00:38
61
cookie123tiktok.comcook
cookie :
dey play,. me wey my roommate no even know were I'm from nko
2026-09-13 20:56:43
0
popsiraprincess2
September 13th🎂 :
If anyone cares today’s my birthday 🌝
2026-09-13 01:49:57
24
mammie.arike77
OnlyOneArike🥰💕❤️😍 :
Na who get time dey associate with neighbor 😂😂
2026-09-12 15:04:00
29
adesolaa6
Ade🤭❤️🐅 :
Like Ehn the way I da mind my business ehn 😂🤣
2026-09-13 09:45:19
2
miriam00017
✮𝒞𝒾𝓉𝓎𝑔𝒾𝓇𝓁✮ :
I no Dey even greet self 😂
2026-09-12 09:49:45
61
liahpecpearl05
𝕵𝖚𝖘𝖙 𝖕𝖊𝖈𝖕𝖊𝖆𝖗𝖑 ♉️ :
Exactly for morning I nor Dey even greet na carry face because na see finish worst pass
2026-09-12 13:29:44
20
realspanky1
S💋✨🍭 :
The last i checked na only me Dey stay the compound I no know if people Dey exist 🫠😅
2026-09-13 14:39:59
2
nasha__20
🎀Nasha🎀 :
They don’t even know when I’m home😎
2026-09-12 14:13:50
20
missjudith41
Amandianeze ochiawuto🫂 :
de Play from jss1 to SS3 non of my class classmates know my real name both teachers
2026-09-14 00:28:13
0
symplybecca1812
symplybecca1812 :
I can be in a place for a year make I ni follow anybody talk 😅
2026-09-13 19:41:32
2
everything.by.fav36
everything by favour 🤭🌹🛍️ :
they knows all my pants 🌚😤😭😭
2026-09-13 20:01:23
0
h.a.b.i.g.a.l
dfw_H.a.b.i.g.a.l 😜😜 :
i dea tell you watin you go hear naw ehen watin be that your name again sef 😂😂😂
2026-09-12 12:34:15
5
omolaye.omotola
Tola❤️😜 :
lol 😂 I Dey stay house 🏡
2026-09-12 19:05:30
1
letis_kitchen237
letis_kitchen237 :
My neighbors no know who dey stay for my apartment 😂
2026-09-12 20:01:19
0
girlly971
BiG TRACY 🧚‍♀️🍫 :
come abuja u go know watin i dey talk😂
2026-09-12 19:36:59
5
mhiizzfaithy
𝕱𝖆𝖎𝖙𝖍𝖞✭♡● :
Na everyday dem dey ask me"what's that your name again?
2026-09-12 08:46:20
4
To see more videos from user @alphaextras, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About