na so Dem arrest one masquerade for my school area last week, 🤣🤣
2026-09-12 10:25:34
175
Ekene❤️💕 :
Am the girl u alll
2026-09-12 20:42:35
0
Ojo Temidayo Victori :
this happen in my town in Afao Ekiti she my sister that I send her to buy6me something in out that day day before yesterday
2026-09-12 20:54:02
0
🦋KEMISOLA🦋 :
Why fighting with masquerade 😏
2026-09-12 12:24:57
7
Irreplaceable baby :
Na the girl ex-boyfriend dey inside that masquerade 🤣🤣🤣
2026-09-12 17:10:40
46
GO💞OD💞Y :
Na so one guy toast me I reject am ,I no know e go follow for ppl wey go do masquerade for my area ,nah e ring I take use recognize am ,I run watin no good 😭😂dey beg am join
2026-09-12 20:05:43
4
👯♀️ELEJIRE ❤️🔥Of EKITI 🫶 :
EKSU students gather here ?
2026-09-12 19:59:26
0
Vi💕vian 🥰 ❤️babe❤️ :
you sure no be your ex
2026-09-12 18:37:50
0
🎀Yes I'm Addey 🎀🥰 :
Y’all have pinned the story time oo
2026-09-12 15:59:09
9
optimism :
one of the masquerade don toast one of the girl before 😁😁😁😁
2026-09-12 08:33:32
25
NATASHA 🫂❤️ :
I'm proud of her ❤️
2026-09-12 20:58:02
1
soko money :
I like what u did
2026-09-12 15:40:59
0
OLUWASEYIFUNMI CARE :
we're is this
2026-09-12 15:06:45
2
Calm Flex :
confirm
2026-09-12 01:28:07
5
oyetola06🥰💕 :
ahhh
2026-09-12 19:50:08
1
Oluwàśôłã👨💻👊 :
pls which town is this pls
2026-09-12 16:00:45
0
Flourishfinger :
ọmọ otí pẹ ooo 🥰 home sweet home ❣️proudly Afao Ekiti 😘❣️
2026-09-12 19:03:19
0
JESSICA✨🌸🤍 :
Masquerade Dey throw blow keh 😂
2026-09-12 15:13:30
0
𝓐𝓓𝓔 𝓙𝓾𝓝𝓲𝓸𝓻 ✨💙 :
Ara Orun tini fraa😂
2026-09-12 15:17:12
0
Pretty bee :
This is too much nwww
2026-09-12 10:05:56
0
Aremu somebody :
is ok like that I support the motion 😅
2026-09-12 08:28:22
0
olanrewaju1_2 :
This is getting too much 😡😡
2026-09-12 13:47:41
0
🎀prosperous🎀🌺 :
omo one guy wey toast me i declined him
finally tie masquerade and on my way home he ran after me i tried my best running but the masquerade caught me, i was flogged that it even leaves a scar on my body
2026-09-12 20:16:22
1
To see more videos from user @little.angel6370, please go to the Tikwm
homepage.