This video don reach 3 year since are day use android
2026-09-13 19:38:07
37
ÍLÉRÍ👑 :
No body fit tell me who to near or who not to !!! Person wey bad to you fit good to me !! Person wey good to me fit bad to you !!! Stay safe Mia amigo 🙏🙏
2026-09-14 00:56:15
9
Modern Concept Painting :
Ogbere for ijebu far before you reach ore
2026-09-14 04:55:46
1
Lanre Pizzle 𝙊𝙏𝙁 💜♎ :
Bro where did you stay In owode egba?
2026-09-14 02:13:41
0
Omo oba :
we meet wicked people to knw d right people
2026-09-13 20:06:55
13
Craige :
shey na unto say cause wetin do yhu ni
2026-09-13 23:15:05
1
D GRACE EMPIRE :
Bro your own story still good if you hear my own you go shock Shebi your sister still accommodate you brrrrrr we wey no get house for here nah where we see we go sleep Till morning Brrrr you fit do bricklayer labor for site make you still reach home go dey fetch water for restaurant Me I no Dey chop better food for here nah Garri i dey drink always to see garri drink self brrrr nah credit ooo
2026-09-13 23:01:49
7
Timileyin Samson :
life sah
2026-09-13 20:49:55
10
Damitee :
I pass through the same experience,nah God help me..
2026-09-14 00:01:48
3
abdulqudus :
na me be the guy bro no verx
2026-09-13 22:09:46
3
olamilekan 0 G :
Normally
2026-09-14 00:08:34
1
⚠️ :
bring me back abeg 😒
2026-09-13 22:15:09
4
King of money 💰💰💵💵 :
hmmm life 🥱🥱🥱
2026-09-13 23:11:24
1
Aderonke :
na true he is not lying
2026-09-11 23:10:05
8
OGINNI OLAMILEKAN :
part 2 😂
2026-09-13 22:33:59
2
senior man :
baba takun from itaogun town
2026-09-14 00:41:12
1
Daniyoung :
part 2
2026-09-13 22:19:16
2
✳️FROZZYBIT🪙🏴🔹 :
Omo
2026-09-14 00:31:19
1
Ayomide Olafolawe :
Twooo
2026-09-13 23:03:16
1
Àmóò🏝️💛 :
lol I sabi eyo wella around gbamugbamu and others
2026-09-14 04:28:52
1
mhizzariketush :
Abeg part 2
2026-09-13 20:16:58
2
seyi vibez daughter ♥️💕🥰🎙️ :
so sad
2026-09-12 00:03:39
2
MUBA :
2
2026-09-13 22:08:57
1
To see more videos from user @kabellyosha_1, please go to the Tikwm
homepage.