😂I forget to add turn garri oh! For all of you asking 😩
2026-09-12 08:58:56
1403
K.1.N.G_J.0.£ :
For us way get electrician as papa 😪😹💔😭
2026-09-12 06:53:55
2269
🅑🅐🅜🅩😎 :
we wey dey chop hose no go fit relate 😂😭
2026-09-12 11:25:37
323
DRIZZY :
@DRIZZY: Abeg make person bring me back mk i show una my papa collection 😂
2026-09-12 15:33:03
3
KingYeyo :
where turning garri😁
2026-09-12 07:27:05
2117
King Basil :
Tools many i no even see grinding engine belt
2026-09-12 07:39:34
353
C H I C H I 🎀 :
Pot cover nko,knife 😭😩….koboko nko 😭😂
2026-09-12 17:21:00
4
Emmzy :
God really save this genz oo
2026-09-12 20:03:12
3
YARAH👑 :
After using all these tools and more my mama go still use her two hands pound you 😂
2026-09-12 08:05:32
199
FLOKI👽 :
Bro if you come hold your mama hand or you run when she dey beat you, Get ready for family meeting in the night😂
2026-09-12 08:12:41
136
𐙚𝒢🌸💕 :
Them dun wake you for mid night off all the light then your mama Dey point torch light for your face ? You nor go know where the direction of where cane from Dey come